[quoteauthor=haji link=topic=298832.msg4923108#msg4923108 date=1466514397]
Guy only your comments don full 60 leave note book, watin dey happen... u no just get chill at all for this june prize moni, choi! guyz don turn gistmania to hustling ground oo...
[|quote]
I no dey pursue any moni,,,, BT I wan reach no 2... Naijapals wey u dey...,,,? if I reach number 2 I no send una BT if that girl break record as d first girl to carry number 1 and una no give anything,,,,? I no mind to use to my savings just to locate and show u say I get some military training for my hand
Bourneidentity I believe naijapal and gistmania them go give her the prize if she win, but if them no give her, NA riot oo I will personally, single handed ly, Authoritatively, repeatedly, Continuously and practically report Naijapal and gistmania to EFCC, ICT, NAFDAC, NIMASA, NLC, TUC, OPC, APC and NDA for proper actions.