@politicguru my man remember me in paradise oh,! Got lov 4 u mahn. No hatin #NoHomo.. Even if na 100box mtn just show a broda sum lov oh 07030336269,. Make nobody copy me oh bcos na 2 dey knock person hustle una sabi lol
My guy I GAT SOME BAD NEWS 4 U... Your Short hit bar E no enter net at all make u try free kick cus Wasted Generation need the 10K for him Generation and you ar not part of his Generation. Come take Laptop Hustle