Show Posts
Pages:
1 ... 283 284 285 [286] 287 288
5701  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dead Baby Prayed Back To Life Yesterday At The Liberation City Church on: 8-02-2016 03:07 PM
Glory be to GOD
5702  Forum / The Buzz Central / Re: LMAO! Beauty Queen Fired For Claiming To Be Too Decent For A Private Photoshot on: 4-02-2016 10:59 PM
My sister no mind them.them dey find who wan naked for them
5703  Forum / Relationships & Romance / Re: Lifting Weight With Vajay Is The Newest Trend Among Women Online - See Photos on: 4-02-2016 08:33 PM
HONEY POT????this is d height of it.I will remain a virgin than near this honey pot
5704  Forum / Politics / Re: Lara Fortes Already Filed To Divorce Adams Oshiomhole Because He Is Fetish and Diabolical? on: 4-02-2016 02:42 PM
Haaaaaaahaaaaaaa.chineke mee ..I no knw wetin I wan talk for this one,I dey come abeg
5705  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female Neighbour Stabs Pregnant Woman To Death Over N1,000 In Edo on: 2-02-2016 07:46 PM
Na politicians dey cause all these things. This is d hand work of poverty, just 1 k person kill person,
5706  Forum / Law and Crime / Re: We Got N905.8m From NIMASA Without Bidding For Contract - Witness on: 2-02-2016 07:43 PM
That is we don't light today,pple like this man n dasuki have impoverished Nigerians. Shebi dem don grant am bail...na wah oo
5707  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Super Eagles Play-maker, Victor Moses Acquires Massive 6-bedroom Home In Lekki on: 2-02-2016 07:09 PM
My brother money is good hooha congrts,why I like u be say u sabi play ball but keshi been wan kill ur career but e no work
5708  Forum / The Buzz Central / Re: Grandfather, John Okafor AKA Mr. Ibu is Expecting 3rd Child With His Girlfriend on: 2-02-2016 04:34 PM
Na wah oo,congrats but no use belle spoil this woman oo
5709  Forum / Politics / Re: PHOTOS: President Buhari Receives Prime Minister Of Italy, H.E. Matteo Renzi In Abuja on: 2-02-2016 01:09 AM
Mio amico,benvenuto,tu sei una persone che mi Piace moto,ti ringrazio
5710  Forum / Law and Crime / Re: Nigerian Who Scammed Payday Lender Out Of £3M, Gets 6 Year Jail Term on: 2-02-2016 01:03 AM
No be d guys finish d image of Nigeria, point of correction, na our politicians.
5711  Forum / Politics / Re: #EKITIGATE: How We Rigged 2014 Elections, Tope Aluko Confesses On Channels TV on: 31-01-2016 11:00 PM
Nametalkam I really dey enjoy ur news,keep it up
5712  Forum / Politics / Re: Woman Dies After Getting HIV/AIDS From segxwal Affair With Senator Hope Uzodinma on: 31-01-2016 12:01 PM
Ppl should be careful wit women,so hope uzodinma dey sick na wah oo,na him be say wahala dey for owerri
5713  Forum / Sports / Re: Lets Talk About Kelechi Iheanacho's First Hat-Trick For Manchester City vs. Aston Villa on: 31-01-2016 11:44 AM
I hope say oliseh dey watch,all these jealous coaches wey full naija
5714  Forum / Sports / Re: PHOTO: Kelechi Nwakali And Samuel Chukwueze Pictured With Wenger And Kanu At Arsenal on: 30-01-2016 11:31 AM
Una for no go there,na bench una go come dey stay,,na only papilo na him fit play regular there
5715  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Seize Any Money In Any Foreign Account That Is Traced To Me - Akpabio Tells FG on: 30-01-2016 09:56 AM
Nigerians with shallow mind,u people can believe anything, why do u think that they refer to this man as mtn gov??even dasuki and metuh are claiming to be innocent so we should all believe them naw,this man is a thief
5716  Forum / Law and Crime / Re: Photo: Police Arrest Kidnapper’s Wife In The Process Of Negotiating Victim’s Release on: 30-01-2016 09:50 AM
Rivers state with kidnapping,, very soon na una wife una go dey kidnap
5717  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Checkout This Policeman Dressed In Lagos This Morning on: 29-01-2016 04:30 PM
No wonder they call d country a zoo
5718  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: IN JIGAWA: 25-Yrs-Old Man Hacks His Wife To Death For Taking Him To Court on: 29-01-2016 04:28 PM
Aboki
5719  Forum / Politics / Re: Olisa Metuh Had Once Beaten Up British School Principal And Drove Him Off In Car Boot on: 26-01-2016 09:16 PM
the man GOD don fight for am,person wey pass u don put u for where pass car booth
5720  Forum / The Buzz Central / Re: BABAYMAMA SAGA! Lady Claims Seun Kuti Is The Father Of Her Baby(Photos) on: 26-01-2016 09:08 PM
This one na ogbongidi,..but d child na seun carbon copy.
Pages:
1 ... 283 284 285 [286] 287 288