Show Posts
Pages:
1 ... 27 28 29 [30] 31 32 33 34
581  Forum / Sports / Re: NFF Fines Ifeanyi Ubah N2.5M Bans Him For 10 Matches For Slapping Mikel Obi's Brother on: 31-03-2016 07:08 PM
Must I comment on this ?
582  Forum / Politics / Re: Hilarious Interview With An Hausa Man Demanding For Change After Voting Buhari (Video) on: 31-03-2016 06:24 PM
@ poster, I just dey look you
583  Forum / Politics / Re: Hilarious Interview With An Hausa Man Demanding For Change After Voting Buhari (Video) on: 31-03-2016 06:23 PM
@ poster, I just dey look you
584  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian, Yoruba King Marry Jamaican Woman Who Was A Factory Worker In Canada- Photos on: 31-03-2016 06:09 PM
I just dey look this people sef.
but na them sabi
585  Forum / Politics / Re: Amaechi Has Vowed To Ensure Buhari Declares State Of Emergency In Rivers- PDP Alleges on: 31-03-2016 05:52 PM
Amaechi! Amaechi!! Amaechi!!! How many times be that?
I just dey look you.
leave Rivers state alone and concentrate on your ministry
586  Forum / The Buzz Central / Re: 32 Year Old Hollywood Star Amber Rose’s Newly Acquired $4m Valley Estate on: 31-03-2016 05:43 PM
ooops ..
I just dey look some people for this forum
And as I dey see dem, e bi like say dem no want mind their business.
I just dey look them
587  Forum / The Buzz Central / Re: Why Will I Buy Original Shoes & Bags When Am Not Cursed From Togo - Actress Liz Da-Silva on: 31-03-2016 05:38 PM
Just dey look them my sister, nothing do you
588  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Tanker Filled With PMS Explodes At A Petrol Station In Kano This Morning. on: 31-03-2016 05:34 PM
when there is no fuel some careless aboki dey waste the little one
I just dey look them for eye.
589  Forum / Religion / Re: ISIS Group Bans Christians In Raqqa, Syria From Leaving on: 31-03-2016 02:40 PM
I just dey look this people and as I see so.....
God pass them.
590  Forum / The Buzz Central / Re: Beauty queen Celestine Queen Sizzles In Lingerie Photoshoot - Photos on: 31-03-2016 02:37 PM
Another confused fellow.
@ poster, I just dey look you and as I see you so, e bi like say you no get work
591  Forum / The Buzz Central / Re: Beauty queen Celestine Queen Sizzles In Lingerie Photoshoot - Photos on: 31-03-2016 02:32 PM
Another confused fellow.
@ poster, I just dey look you and as I see you so, e bi like say you no get work
592  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: In Zimbabwe: Pastor Fails To Resurrect After Telling People To Bury Him Alive on: 31-03-2016 02:30 PM
.....“Deceased requested to be buried alive so that he
would gain power to drive away the evil forces.”......
so now the evil forces come drive am he no fit wake up again.
 
I just dey look some people. Them want be like Jesus
593  Forum / The Buzz Central / Re: 32 Year Old Hollywood Star Amber Rose’s Newly Acquired $4m Valley Estate on: 31-03-2016 02:25 PM
I just dey look this girl. You want come here come showcase these things way u get with that dirty things way you dey do bah?
I just dey look you, you want come use these things spoil our decent girl's mind finished
make I look you well
594  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unidentified Gunmen Allegedly Kill 23-year-old Man In Rivers Over Cow Meat on: 31-03-2016 02:15 PM
Rivers and cult. I just dey look una
595  Forum / Politics / Re: Mrs Dolapo Osinbajo Shares Photo Of Her Picking Fresh Vegetables From Her Garden on: 31-03-2016 02:10 PM
I just dey look this APC people for eye, instead of them to provide job make some youths get money go into mechanized farming na for dem to come here come dey promote back yard farming. How may ppl this one to feed? I just dey look them and as I see them so, dem no get plans for this country.
596  Forum / The Buzz Central / Re: Rihanna Poses Hot and N*ude in Her New Musical Video (PHOTOS) on: 31-03-2016 01:50 PM
I don dey look this girl for a while now and i see say she be devil bekin to destroy our young folks but me I just dey look her
597  Forum / Relationships & Romance / Re: Crazy Girlfriend Threatens Her Boyfriend With A Knife For Flirting On Instagram (VIDEO) on: 31-03-2016 01:47 PM
I just dey look that boy and I see say him be fool to allow a girl do that to him
598  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Uniabuja Lecturer Accused Of Harassing Female Student Says He Is Innocent (Must Read) on: 31-03-2016 01:34 PM
@poster, I just dey look you for eye. you way interview them, why you no ask them all this questions. you carry yourself come dey ask us for here. I just dey look you and as I see you so, e bi like say you don dey confused for this your work
599  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Nigerian Doctors Says One in Four Nigerians Suffer From Mental Illness on: 31-03-2016 01:23 PM
Before nok?
where fuel dey scarce, money no dey, no light, no job the situation just 'changed' from bad to worse. The president sef, I just dey look am because him ma dey sick for head
600  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies After Gas Explosion At Niger Biscuit Factory In Apapa, Lagos - Photo on: 31-03-2016 01:18 PM
so sad!!
Pages:
1 ... 27 28 29 [30] 31 32 33 34