,,,,/'Oga Ade'\,,,, na hw I take offend u,, abi u no one like wizkid again? Or na biscuit wey I won gi u chop abi na 2 go outside go play with yeye pikin wey I bin talk make u vex,, type 100? Na who say my water no go boil,,, dem no go sell stove for him village. As u dey yarn nw say my reggae don spoil ur blues no mean say as u c ur village people don begin dey knot tie na him u go tie ur own like goat,, com here to dey denge pose like mallam. Common loosen am small.
I c say ur brain don dey lick water,,, na which other celeb posta n everybody dey talk if no b wizkid? Go meet ur fellow madman wey dey knot tie for street talk dat 1. No be here. Hw u go talk like imbecile to a person wey fit born cos say she never marry born pikin u go tink say all dey well with una lives.....,,, Since 19,, 0-- 0,, sango don dey use una lives play suwe BT una no no. Bunch of fools with wizkid sick mentality. Yaba left dey wait una. Idiotic idiots
Stop being delusional and learn.......you will remain ignorant if you don't learn.......... Respect is earned and not given...... should Linda had respected her self she wouldn't have received all that verbal assault from Wizkid. now read the following quote carefully from Linda.......
" But here's
my consolation and why I am glad this happened.
I promise you, especially the ladies, Wizkid will
never threaten you with harm again. At least not
in public. I believe I am the last bus stop. He will
think twice before threatening another human
being again on social media. A police file has
been opened for him, and he has been cautioned.
The day he threatens another human being again
with harm, then...
Having said that, I turned down taking a photo
with him and the police commissioner this
afternoon. One of his people took a pic of him
and the commissioner with me in it and my
people insisted they delete it. Not because I
haven't forgiven him, I just don't need the extra
drama"
Now tell me, this is a lady who says she wants peace yet she writes this rubbish that is totally uncalled for immediately after the said settlement. This shows that at her age, she is still mentally immature. Like I said before, I will teach while you learn hence you continue insulting people on Naijapals......... Grow up man.....