E dey always vess me wey police go don catch person finish with cocane or weed and them go still dey call am substance suspected to be cocane or substance suspected to be Indianhem ,mean while 95 percent of the police Ni Igbo smokers.so them wan tell me say if the see Igbo them no go know am ?
Quote from: precious Micheal on 2-04-2016 03:03 PM
Hmmmm,police I dey ask una if una see ganja(igbo) una no go know??v Abeg make una release the man make he go do his normal business,Igbo wey almost una police men dey patronise,dey smoke anyhow,mtchee,Rubbish,To catch arm robbers no fit una,yeye police people.
BAD MARKET!! Wetin concern them and person business.. Naija Police Y'all have to be Careful.. Very Careful.. Very Very Careful.. Extremely CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLL