haba bros plenty ladies dey groundna pregnant woman that is going thru pains of her pregnancy, if na ur sister they do that thing you go agree, may the lord have mercy on us naija children for plenty dirty tins wey dey happen
the lord will perfect it,ur kids will be safe and unlimited blessings shall be ur portion, :)this twins wil favour u in Jesus name. keeping praying and believe God for a miracle.