Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 154
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N10 Million Naira Reward to Anyone With Information on Slain Plateau Monarch on: 4-08-2016 11:36 PM
Make una send me d money first, i go tell una where e dey hide now now.
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The United States Government Warn Its Citizens to Stay Away From 20 States in Nigeria on: 4-08-2016 11:34 PM
36-20=10. Hmmmmm, wetin i wan even talk for dis obama issue now self
43  Forum / Relationships & Romance / Re: Check Out This Wedding Kiss that Got People Talking - Photos on: 4-08-2016 11:28 PM
Yeye thing on point
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos of The Mansion Speaker Dogora Allegedly Built in 6 Months on: 4-08-2016 11:24 PM
I don tire for dis dem our politician issues
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Beggar Who Rents Twins to Beg on the Streets of Lagos, Apprehended (PHOTO) on: 4-08-2016 11:21 PM
Biz gone bad, as d kids mama don ru now, automatically d kids are govt pikin now.
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow! Woman Gives Birth to Quadruplets in Rivers State (PHOTOS) on: 4-08-2016 11:17 PM
Wow, congrats ooooo. May God bless d parent to be able to take good care of them
47  Forum / Law and Crime / Re: Boko Haram: Shekau Resurfaces, Releases New Message After ISIS Names A New Leader on: 4-08-2016 11:12 PM
Na only God go punish all dis useless animals that keeps tarnishing d image of other muslims out there.
48  Forum / Relationships & Romance / Re: Wizkid's Youngest Son, 'King Ayo Looking More Like Him As Shared By Babymama, Diallo Binta on: 4-08-2016 11:06 PM
its high time wizzy and 2baba start advert for condom ooooo.
49  Forum / Sports / Re: Nigerians In USA Troop To Washington To See Aisha Buhari As She Arrives For A Short Visit on: 4-08-2016 10:41 PM
ok seen
50  Forum / Law and Crime / Re: Mistress Leaks Embarrassing Sextape Of Popular Gospel Singer, Zak Mtumishi From Kenya on: 4-08-2016 10:33 PM
yeeepppaaaa, dis one na yam pepper scatter scatter
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Who Wanted To Mimic Jesus 'Fasting' Record Dies After Fasting For 30 Days (Photo) on: 2-08-2016 11:33 PM
Dis man think say Jesus na ordinary man like him abi? D kind spirit wey dey Jesus body na confirm and u ordinary man wan kon copy am. Sorry for ur life and death no let u break d record now.
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Zahra Buhari Responds to a Man on Twitter Who Advised Her Not to Marry a Northerner on: 2-08-2016 11:03 PM
Quote from: kima77same on  2-08-2016 10:40 PM
Leave this girl alone. She is from the North. I believe she has a dream, a vision, a goal in life. She is matured enough to know which BOAT, WILL SINK HER AND HER AMBITIONS IN LIFE.
   ZAHRA BUHARI, IF YOU EVER READ MY COMMENT HERE, IT IS THE BEST THING TO EVER HAPPEN TO YOU
my bro, u talk well.
53  Forum / Law and Crime / Re: Female Pastor Who Married Twice With 9 Kids, Wants To Marry A 3rd Time on: 2-08-2016 10:59 PM
Pastor my foot! Make she dey deceive herself dre.
54  Forum / The Buzz Central / Re: LMAO! Read What this White Man Has to Say About the Nigerian Police (Page 2) on: 2-08-2016 10:54 PM
Mr oyinbo, u better shine ur eyes well ooooo. U're on ur own if u think say na ordinary greeting dem wan greet u.
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Governor Fayose "Heals" A Crippled Man In Ekiti - Live Photos Of The "Miracle" on: 1-08-2016 11:25 PM
dis man wont stop to amuse me, i cant stop laffing in naija style. make he continue to dey him mumu fellow cos as me dey here, i no get mark for face oooo.
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Say What? Woman Looking For A Co Wife To Marry Her Cute Husband on: 1-08-2016 11:04 PM
i hope say dis woman know wetin she dey talk so? me self be muslim but ordinary ant, i must not see am near my man. come to think of it oooo, could it be that dis woman no fit handle her husband thing all alone or what?
57  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Black American Actor, George Williams Is Dead on: 1-08-2016 10:42 PM
rip to him
58  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow! Gareth Bale Rented a Whole Island Just To Propose To His Girlfriend (PHOTOS) on: 1-08-2016 10:18 PM
yeeeepppaaa! ori iya mi oooo, see moneeyyyyy
59  Forum / The Buzz Central / Re: PSquare and Jude Okoye Spotted Together Grooving To Cement Their Reunion (PHOTO) on: 1-08-2016 07:49 PM
Thank God say una don tire to dey fight.
60  Forum / The Buzz Central / Re: PSquare and Jude Okoye Spotted Together Grooving To Cement Their Reunion (PHOTO) on: 1-08-2016 07:48 PM
Thank God say una don tire to dey fight.
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 154