Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 83
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ways to catch a thief...xxx on: 23-03-2016 06:58 AM
Quote from: sam dove on 20-03-2016 02:50 PM
I just they observe moron here....
observe very well
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ways to catch a thief...xxx on: 23-03-2016 06:57 AM
Quote from: Timothy Eazy on 18-03-2016 11:58 PM
na joke b this?
no Na super story
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ways to catch a thief...xxx on: 23-03-2016 06:56 AM
Quote from: Emma Uchenna on 18-03-2016 12:16 PM
mmmmm them tell you say joke
get owner joke no get owner
and joke no dey expire...
u go fear na
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: celebration.....xxx on: 23-03-2016 03:02 AM
mad pipo dem
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Getting Paid on: 23-03-2016 02:57 AM
Na make am dey sun teeth here anyhow
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Getting Paid on: 23-03-2016 02:57 AM
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 11:08 PM
Wetin b ur own sef,,, wetin dey make u shine teeth nw
maybe he see yansh
87  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: loving and losing....xxx on: 23-03-2016 02:55 AM
Quote from: dickieponga on 21-03-2016 02:19 AM
Can someone please tell me where d joke forum is i don miss road enta anoda forum....?
lol joke forum
88  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: loving and losing....xxx on: 23-03-2016 02:52 AM
Quote from: Timothy Eazy on 19-03-2016 12:20 AM
word of advice,  best friends are worth keeping, you no get joke again abi?
ask am o
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A call from Hell on: 23-03-2016 02:51 AM
Quote from: sam dove on 21-03-2016 01:39 AM
lolsssss.... See this moron ooooo, who tell you say I just waka come, I don they here before then born you. Na me go ask you say were you waka come, I dey suspect mayb na sambisa forest you waka cm.. Hmmmm... I need to becareful ooo.
lol be very very careful
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A call from Hell on: 23-03-2016 02:49 AM
Quote from: Bourne Identity on 21-03-2016 01:46 AM
Hahahahaha,,, c as I just dey laugh troway shit give u chop,, I no do mistake talk say na mosquito brain u get,, u leave ur ape family for bush jump enter street,, simple kweshion, as u don enter d street, who u no or who no u for here?
. I dey observed all of una
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Three drunk men on: 23-03-2016 02:46 AM
think say you hide b4
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Three drunk men on: 23-03-2016 02:45 AM
omor u ready come back..
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Trial Of An Igbo, Yoruba And Hausa Man on: 23-03-2016 02:43 AM
Quote from: Emma Uchenna on 22-03-2016 11:05 PM
oooohk....
oooook Na u get to comment abi
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Trial Of An Igbo, Yoruba And Hausa Man on: 23-03-2016 02:42 AM
Sam dey tell u him mind o
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Trial Of An Igbo, Yoruba And Hausa Man on: 23-03-2016 02:41 AM
that kind tin....
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Bank Robber Forgot His Mask....xxx on: 23-03-2016 02:39 AM
lol funny dudes..una knw wan here oooo see men dem..dey hustle for naijapals. go sleep joooor
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Bank Robber Forgot His Mask....xxx on: 23-03-2016 02:37 AM
Quote from: sam dove on 20-03-2016 02:14 PM
Abeg I no fit laf oooooo... I go do ham later.
lol Na soooooo
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: He Asked His Wife To Bury Him With ALL His Money, So This Is What She Did....xxx on: 23-03-2016 02:18 AM
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 11:29 PM
Hehehehehe,,, no b brother again, na man nw.. no forget callam monkey tomorrow
yes o
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: He Asked His Wife To Bury Him With ALL His Money, So This Is What She Did....xxx on: 23-03-2016 02:17 AM
nice one poster
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Crumpled Up on: 23-03-2016 02:14 AM
some chicks..
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 83