O boi see as you just dey very busy dey do calculation for her. You don calculate how much she dey make, how much she dey chop, how much she dey give family ...haba !!. You people really get time. You are so sure say na sugar daddy buy am for am, abeg send us a picture or video where you catch dem together. See as you dey talk with audacity as if say na you hold torch for dem when dem dey do the do. You be real bad belle aproko. And I am not saying this because it is wrong in any way for her to accept gifts,abi you never accept anything from anybody before?,abi e get anything wey dat girl go don do wey you never do?. you dey busy dey calculate her money.........,accountant, but you no know say she fit get other means of income like business, endorsement or even gifts. Make una slow down for dis bad belle for naija, na so to poison person dey start.
IN WHAT WAYS ARE YOU DIFFERENT? YOU ARE NOT DIFFERENT EITHER BECAUSE YOU WERE VERY BUSY PORK NOSING INTO SOMEONE ELSE COMMENT AND RE ANALYSING IT. YOU BE BUSY BODY TOO. MY COMMENT IS MY PERSONAL OPINION. IF YOU NO LIKE AM, DON'T READ IT. NA BY FORCE? I BEG WAKA PASS.