Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PALLYSHIP BEYOND www.naijapals.com on: 18-01-2010 10:55 AM
well i havnt meet any1 from dis site but hope 2 in d nearest future...
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Why American & European Women Value Nigeria Men on: 12-11-2009 11:58 AM
una story 2 much self.... white babes like 9ja men... y? because we get better flavor...n we get stronger energy... me self na 1 of d 9ja guys wey dey date white gal... its wen i started datin her i discovered diffrence in white lady n black lady... white ladies dey F***... no be small.... na there i understand y den need people like me 2 get dem 2 their distination....
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Dating section on: 19-11-2008 11:22 AM
c-boy i dey feel u notin do us,those dat er against it er goin 2 be those 2 be d first wen it kicks off,lets be realistic d main purpose of bin here is 2 relate wit each other,make friends n 4 those in my category(searchin) er goin 2 benefit from it so lets put hands 2geda 2 make tins work rather  dan givin unnecessary excuses.Mind im only tryin 2 be realistic no harm involved.... Wink Cheesy Kiss
4  Forum / Family / Re: Man, 38, kills wife for refusing him sex on: 19-11-2008 10:17 AM
Please ladies out there wen eva ur man seeks 4 d main tin give it 2 him in double cos its not only goin 2 safe ur life bt ur marriage as well,shay una no no say dat tin dey (ssswwwweeeeeetttt)
5  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW CAN YOU WIN A GIRL'S HEART on: 10-11-2008 11:57 AM
Play 2 d tune of her music,be respectful 2 her,care 2 listen 2 her,be a problem solver 2 her,always be there 4 her,always tell her d truth,b urself,try planing the future 4 her n always give advise 2 her.show her dat u care n love her not only by sayin it also by acting it always have it in mind dat seen is believing.Thanks Kiss
Pages: