No need to advertise it here cos people wey dey here still dey compete for ordinary N10k a month and e be like salary for some people here...
Hustling don even make some people break record for here by reaching over 10,000 comments in 2 weeks by d end of July e go reach over 50,000 comments..And una want make e donate d N10k e sweat for...Am sorry dats not going to happen.
All una celebs wey dey pose with cars and personal possessions it's time make una show una hand cos na una circle e dey.
I no wan hear any excuse like 2face give after im paddy die...
My brother u just spoke my mind.Thank you for this one.