I don give una update since last week!!! AKpabia is hiding under democracy to commit the biggest fraud on Nigeria's soil!! the president can't do shit about it!!!!!only the house can boot this fat, short black man out
Nor be your principal facilitate his emergence as SP? Make una deal with it. He go join plot the downfall of BAT and APC trust me.
Wey I be dey hear sey the Geni na les. B I be dey doubt but now I don begin believe am small small. Why we not dey see her with man? So female BFF. Na wa ooo