Na Eazy broda be dat the guy no dey hear word. Dem for no catch am if to say he no oversleep.. I don warn Eazy about im broda but the guy no dey hear word..
Quote from: Opeyemi Oladipupo on 26-05-2016 08:36 AM
You people really playing with fire.... did you people think buhari fun of wetin una they do... buhari na hard man that nobody can dictate for him... make una they look who go win the battle.