Is diz d new stile of how to fraud? Waitin una find go American deer Abi hospital no dey Naija again? As yawa don gas now, una don d talk story. Diz shud b a lesson 4 dos who run to America just born their baby. Any way pray n beg God to help u, God will send helper to u
Nonsense. Who care by d way? Those who are trying to be a good citizens of this country, have not gotten any help from Govt. NA boko haram una won train! Train as what? If i may ask. #Good.To.Be.A.Terrorist.And.Ask.For.Ransome