Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / Re: Warri Billionaire Ayiri Emami Flies A Private Jet To Meet With Bola Tinubu & Lai Mohammed (Photo on: 23-05-2017 02:52 AM
Bunch of thieves . may that plane catch fire IJN
2  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Nigerian Soul Pop Singer, MYOA, Who Will Be Performing At The American Superbowl on: 25-01-2017 02:03 PM
Why give us false information? I just dey wonder o.....This head line is misleading. She is not performing at the Super Bowl. Lady GaGa is the one performing at the Super Bowl . Performing at a private event hosted by pepsi is not the same as performing at the super bowl. Please keep it real. At any rate MYOA has a good career ahead of her and she can make us all proud . Good luck to her.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Another Crossdresser, Seun "The Diva" Shares New Photos for the New Year on: 4-01-2017 04:56 PM
Another one, Naija pals, Naija Pals, Naija Pals...how many times I call your name? una dey make me wonder o
4  Forum / Law and Crime / Re: Katsina Permanent Secretary Arraigned by EFCC Over Fraud (PHOTO) on: 4-01-2017 04:34 PM
2.5 million ? dat one na money for these polithiefians?. It is good to catch small small thiefs . But shey e no better to catch thee big big thiefs ni? i just dey wonder o
5  Forum / The Buzz Central / Re: Billionaire, Tony Elumelu Shares Beautiful Pictures of his Family on Vacation on: 4-01-2017 04:27 PM
where the beautiful picture dey? I just dey wonder oo
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Crossdressing Rave? Another One Golden Oke, Releases New Photos on: 4-01-2017 04:24 PM
Quote from: rottymore on  4-01-2017 11:07 AM
Dis cross dressing wave in Naija; i hope no be how gay thingz won enter our society small small b dat  oo
Na today? Gay things don enter naija wella. No be small small. E don enter proper proper. But why Naija Pal dey patronize gays and they help make them popular?
I just dey wonder ni o.
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Polygamy Drama - Man Was Killed By His Babymama New Boyfriend While Visiting His Kids on: 30-12-2016 05:50 PM
May the dead Rest in Peace. May God protect the children.
Why all the heartless comments?
I just dey wonder oo
8  Forum / The Buzz Central / Re: RMD Pens Down Sweet Ode To Wife, Jumobi As They Celebrate Their 16th Wedding Anniversary on: 30-12-2016 05:42 PM
Quote from: concentrate on 29-12-2016 09:13 PM
nice one. so much white hair all over his face and he's only been married for 16 years. I mean he is just 16 years in marriage. did he marry late or something?
A teacher once told me that there is no such thing as a stupid question.
But sometimes I wonder.
I just dey wonder o.
9  Forum / Politics / Re: Former Permanent Secretary Absconds With Over 40 Brand New Cars Says Lai Mohammed on: 30-12-2016 05:35 PM
wonders will never cease
So i just dey wonder o
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shekau Releases New Video Says Group is Safe and They Haven't Been Defeated on: 30-12-2016 05:26 PM
So Nigerian Military no fit capture this guy?
This one na big wonder i dey wonder o
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Spotted With Unusual Attire At The Calabar Carnival in Cross River on: 30-12-2016 05:24 PM
I just dey wonder, dey wonder , dey wonder
12  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Artist, Lil Kesh Goes Back to Church (PHOTOS) on: 30-12-2016 05:19 PM

Matthew 7: 1-3...Judge not that you be not judge.
I think say the bible say so o
I just dey wonder
13  Forum / Law and Crime / Re: Sweet Karma! Thief Caught at ATM Machine by Card Owner (PHOTOS) on: 30-12-2016 04:52 PM
this no fear God?
i just dey wonder o
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Who Murdered Malaysia Based Man 2 Days To His Wedding Hunted in Imo on: 30-12-2016 04:40 PM

So the man fought with the station attendant about a missing phone.?
when den dey fight Inspector no talk ?
After the fight now the man got in his car dey go??
Then Inspector came out of office and shot the guy several times in the chest Huh?
Chai ..This story get as e be ooo
I just dey wonder, dey wonder, dey wonder.
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! LUTH Detains Set of Twins Over Parents Inability to to pay N100k Medical Bills on: 30-12-2016 04:28 PM
Quote from: morolayo on 29-12-2016 03:50 PM
Orisirisi! Come UCH ibadan and see people wey no fit pay hospital bills too! 
So therefore nobody should help them? is that your point? Huh?
"I just dey wonder ooo"
16  Forum / Religion / Re: Nigerian Pastor Disguised As A Beggar, Went To His Own Church & Gets Snubbed By Members on: 28-12-2016 12:15 AM
Christmas na only one day out of the year, So we should be good to people only one day out of the year??
.....I just dey wonder oooo....
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Big Boy Sprays Over N2 Million At A Wedding In Owerri (Photos & Video) on: 28-12-2016 12:03 AM
 Huh? Huh? Abi dey no catch all the cocaine traffickers ni?
.... i just dey wonder jare.....
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CHAI! See Some Of The Vehicles Recovered From Former IG Of Police, Solomon Arase on: 27-12-2016 11:57 PM
chineke !! all this cars for you? Ngbo? Na only you waka come

.....I just dey wonder oooo.....
19  Forum / Religion / Re: How A Prophet Used N17m Sent To Him To Build A House To Live A Lavish Lifestyle - Photos on: 27-12-2016 11:50 PM
Who cook this nonsense concoction???
....I  just dey wonder ooo....
20  Forum / Relationships & Romance / Re: PHOTOS: The Photos Of This Couple-To-Be Really Got People Talking on: 27-12-2016 11:41 PM
chai !!
....makes me wonder oooo...
Pages:
[1] 2 3