Its funny how some people will just badmouth another person's career,why talk about it if his songs doesnt make any sense to u,guy,he's an entertainer and not a preacher,na all the song wey u like make sense..mtcheeew
Trash words,if na ur broda he slap infront of u,u go still dey buy hin cds,instead make una call a spade a spade so oda artist go learn,some dey comment shit..abeg park jor