FOR WHERE!!! OGINNI: See this poster self, U dey carry wetin for how many month, I beg you dey preserve our thing wey we pump inside. We no send you make you dey answer phone and work at the same time. tell the caller you are busy simple. About taking care of a child, We men dey try; About crying all nite: Na who send you that one, may be liquid content too much in ya eye u wan shed little out of it before it turns to Atlantic ocean. Wearing G-string. Who send you that one; Better pant no dey before G-string. I beg na wetin you dey found your eye see? Biko jo
why you they talk like small pikin