Bassey u are wicked o. I don't support the boy for stealing and I encourage child's discipline but this is too much. Wetin
ARE YOU SURE THE BOY STOLE THE MONEY? EVEN IF HE DID WHAT DO YOU EXPECT WHEN ONE IS STARVED FOR THREE DAYS? SHE IS AN EPITOME OF EVIL WOMAN! IMAGINE FOUR KIDS FROM DIFFERENT MEN? SHM....SHE IS EVIL.
Kano no collect, i dont believe this post, how Bayelsa, Delta and Katsina go collect the same amount with Lagos and Rivers. Abuja no collect anything, Kano no collect anything, Liers....
God abeg touch buhari mind make him declare this kind of holiday, na this type of holiday I dey fine. so that I go dey get myself before I start work again.
No be laziness dey worry una, so how would government know when ladies are menstrating self?