The man no go gree marry her again now expect sey he love her well well. Dem for let her finish d wedding make she go do her honeymoon for prison. She even no sey wetin she do no gud
Some house owners feels because they own a building they can do whatever they like. Probably he inherited it from his parents or something. Remember whatever u sow u shall reap