Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Checkout Actress Genevieve Nnaji Stunning New Photos on: 19-04-2017 07:56 PM
Pikin when oluwa create finish
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: National Intelligence Agency Dg Reportedly Claims Ownership Of $50M Cash Found In Ikoyi Apartmen on: 15-04-2017 05:05 PM
MY QUESTION IS WHO GET THE HOUSE COS NA ONLY THE MONEY DEM DEY CLAIM TO BE THEIR OWN NOW,  THE QUESTION IS WHO GET THE HOUSE
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Facebook User Shares Outrageous Pre-Wedding List Of Ubima Rivers State Given To His Friend (Phot on: 15-04-2017 11:20 AM
IF IT IS THE WILL OF THE PARENTS ABEG LET THE CUP PASS OVER OOO COS THIS LIST WHEN I DEY SEE SO, 2 DOZEN OF SARDINE AND GEISHA, ITS LYK DEY WAN OPEN PROVISION SHOP, I NOR GREE OOOO ME I NOR GREE, THIS HARD WHETHER WHEN PEOPLE DEY JUMP ENTER LAGOON SO NI ONE PERSON DEY BRING THIS LIST FOR MARRIAGE, IS IT THAT THE GIRL WHEN DEM WAN MARRY SO NA IMMORTAL? MAKE DEM MAKE ME UNDERSTAND
4  Forum / Relationships & Romance / Re: This Newly Married Couple Look So Alike - What Do You Think (Photos) on: 15-04-2017 10:51 AM
OH MY GOD, WHERE D BRIDE FOR SEE THAT HER GOWN AND WHERE DID D MAN GET HIS SUIT FROM, SHU IF DEM SAY PERSON WOR WOR E NOR SUPPOSE REACH LIKE THIS, DEAR CHILDREN OF THIS COUPLE I PITY UNA ON BEHALF OF UNA PARENTS BY THE WAY HAPPY MARRIED LIFE
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Say What? Eight Year Old Girl Who Was Raised By Monkeys Finally Rescued From The Forest (PHOTO) on: 8-04-2017 10:49 AM
Rise of the planet Apes
6  Forum / Relationships & Romance / Re: US Based Girl Seeks Out Help On Her Relationship -I Don't Know If I'm Dating Him or Just Feeding on: 8-04-2017 10:40 AM
If Na woman dey chop man money she nor go care whether d man acct balance dey show red, so now when dey table Don turn so why is she now complaining or wetin she want make I do for the matter, I nor know where dem start the drama so make Dem carry am go front go end too
7  Forum / Law and Crime / Re: JUST IN! Alleged iPhone Thief, Seun Egbegbe Cry Like A Baby As He Was Unable To Meet Bail Condit on: 8-04-2017 10:36 AM
Ur time has come
8  Forum / Relationships & Romance / Re: See How Romantic A Man Proposed To His Best Friend On April Fools' Day (Photos) on: 8-04-2017 10:10 AM
When you are proposed to in a chilled minded state and in a soft country tell me why u won't say yes, congrats to them
9  Forum / Relationships & Romance / Re: NAIJAPALS, Can You Go For This Lady With Her Huge Demands? on: 1-04-2017 06:50 PM
This one Na crase
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Check Out Photos From The Wedding Ceremony Of Man Who Married Two Women Today In Delta State (Pi on: 26-03-2017 09:40 PM
But Why
11  Forum / Relationships & Romance / Re: "God Is Against Oral And Anal S*x " Lady Preaches (See Details) on: 8-03-2017 06:21 AM
Me ehn I don tire for these days people oooo honestly, everyday na new ones them dey bring come, look at this one now is backing her rubbish talk with the Holy Spirit, May God help us ooo cos I don't think this heavenly race is an easy one
12  Forum / Family / Re: SICK! Step Mum Brutalizes Her 11 years Old Step Son, Throws Him Out In Street on: 5-03-2017 03:08 PM
Women always have this thing in them, just because u r not the biological mother u will now be treating someone else's son this way, what u can't do to ur own child. women ehn they are just too hard to understand, don't know how God even created them self
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Who Was Accused Of Infecting Man With HIV Shares Her Negative Result Online (Photos) on: 1-03-2017 04:38 PM
Yes who dey deceive who, she agreed that some boy infected her so how come another story is coming up of her been Negative, Abeg I dey get headache. lemme come and be going
14  Forum / Relationships & Romance / Re: Popular MMM Guider, Chuddy Ugorji Absconds To Philippines Out Of Nigeria With His Wife on: 22-01-2017 02:29 PM
MMM NA WA OOO
15  Forum / The Buzz Central / Re: 24 Years Old Davido Just Bought Himself An Entire Estate In Lekki, Lagos - Photos on: 22-01-2017 02:27 PM
e sure for u
16  Forum / Relationships & Romance / Re: More Of My Pwussy To You - Spoilt Girl Greets Her Boyfriend In A Disgusting Manner Online on: 22-01-2017 02:21 PM
The p***y is all she can offer, I pity her on this journey
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Offers To Buy A Wheelchair And Open A Shop For A Crippled Lady He Met On The Road Side on: 19-01-2017 08:31 PM
this touched my heart I hope to help some of these less privileged people get a living and be something in life
18  Forum / Relationships & Romance / Re: All The Single Ladies! Man Lists Requirements For Women Applying To Be His Wife - See List on: 17-01-2017 09:31 PM
Keep waiting you hear, home management and a university degree. I just dey look you laff, ur eye go neat
Pages: