Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 295
61  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UPDATE! Man Who Sat In The Middle Of The Road With His Sick Baby Finally Gets Help (Video) on: 29-01-2019 07:52 AM
another format for scammers
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Cries Out After A Drunk Yahoo Boy Killed Seven of Her Friends in Ogun on: 29-01-2019 07:50 AM
everytin na yahoo boy, dis yahoo boys self don suffer for una
63  Forum / Politics / Re: Mind Your Business - Buhari Warns U.S, U.K, EU, U.N On Issuing Election Statements on: 27-01-2019 09:19 AM
sharrap dem dey warn u now u no wan listen wen crises go break out u go dey look for dem to assist u, since u have grown to handle ur matter beta never ask dem to give u arms wen ur internal matter goes sour
64  Forum / The Buzz Central / Re: Lagos APC Guber Candidate, Sanwo Olu, Hosts D’banj, Phyno, KSA And Nollywood Actors (Photos) on: 26-01-2019 02:49 PM
you never win u dey host ppl
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Confiscates 13 Houses and 13 Luxurious Cars Belonging To E-Money on: 22-01-2019 07:30 AM
but him don already get money why him no calm down. gready
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Church Attending Ooni Of Ife Praying To Idol Head At Oshoosi Festival on: 20-01-2019 11:13 AM
yoruba and fetism
67  Forum / Relationships & Romance / Re: Meet Sarah Olaniran, Popular Lesbian Nigerian Dancer Known as Sayrah and Her Girlfriend on: 20-01-2019 11:09 AM
madam did u Bosom  dem fit use am do table tennis bat
68  Forum / Politics / Re: Atiku Abubakar Joins The #10YearsChallenge, Shares Rare Throwback Photo on: 16-01-2019 08:23 PM
na dis kind President wey dey find, someone wey dey digital no b analog
69  Forum / Law and Crime / Re: EFCC Arrests Benin Bishop, Giniko Obi Over Alleged Fraud And Operating Ponzi Scheme on: 15-01-2019 03:32 PM
greed
70  Forum / The Buzz Central / Re: Lady Caught Stealing Bottle Of Vegetable Oil Between Her Legs At A Super Market (Photos) on: 15-01-2019 03:26 PM
ordinary oil, abeg make dem pour am fuel burn am
71  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Edo Vixen, VitaminWendy Bleeds To Death After Being Used For Ritual By Yahoo Boys on: 5-01-2019 08:22 PM
everytin na yahoo yahoo, chai yahoo don sufffer
72  Forum / Politics / Re: Nigerian Witches Issues Warning To Atiku Ahead Of Presidential Elections on: 4-01-2019 11:55 AM
all hail d witches even though i hate una but a parable says that the enemy of my enemy is my frnd but una no b my frnd
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AMAZING TRANSFORMATION! New Photos Of Family of Five Plagued With Madness in Cross River on: 2-01-2019 09:46 PM
so it was actually poverty dat cause d madness?
74  Forum / Politics / Re: Ahead Of 2019 Election, 1st Class Chiefs In Kaduna Get Brand New Cars From Governor El-Rufai (Ph on: 24-12-2018 04:09 PM
abi no b buhari stand for him back dey supervise kworruption so?
75  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady Attempts Suicide As she Claims Wizkid Snubbed Her At His Event (Video) on: 24-12-2018 04:04 PM
She b Apc member bcs na so dem dey craz
76  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO: Billionaire, E-Money Gifts Funnybone Mercedes CL500 On His Birthday on: 23-12-2018 11:26 AM
Quote from: james987 on 23-12-2018 11:07 AM
Dey careful
yahoo boys don make we no sabi who dey genuine
77  Forum / Politics / Re: Buhari Dumped You For Uzodinma Bcos You Diverted Money Meant For Workers – Oshiomhole Slams Okor on: 22-12-2018 10:24 PM
okorocha for president
78  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS - Imo State Blogger, IfeanyiCy Njoku Releases His Beautiful Pre-wedding Photos on: 22-12-2018 10:01 PM
oga u don old
79  Forum / Politics / Re: "Buhari Must Go, APC Lack Knowledge Of Economy" - Atiku Abubakar Tells Igbos In Abia on: 22-12-2018 09:49 PM
my stand was no election but now my leg don dey shake
80  Forum / Politics / Re: Other Tribes In Nigeria Hate Igbos Because Of Their Industry & Perseverance – Ohanaeze Reveals on: 22-12-2018 09:38 PM
dis man abeg go sidon one place, u b sell out
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 295