You say wetin??? Person dash me money to sustain me in this harsh economy and you said I shouldn't dance to his tune, see if dancing to his tune is the only thing I need to do, sofa the money dey come, I go even lick his yansh join nam, you dey mad, do you know what I am going through, so you want me do die to dance to una tune when una no dey give me anything, I was hear shouting begging to you guys, abeg am dying oh am dying oh, nobody answered me, only him surprised my life unexpectedly and you said I should not dance to his tune, ahhhh make una dey fear God oh!!! I am not problem of Nigeria, even if devil dash me money as e be now , I will dance to his tune, you get it now!!!!
LOL, NO WAHALA