Nigeria police does nt have sense at all , so of all the matter that is on ground with the hundred of thousand youth on the street , Naija police come focus on Bosom matter for MOHBAD case file wey dey their table , NAIJA POLICE abeg make una still dey shame small
Wetin come concern una , make una leave my Benin boy alone make im thing , na somebody dey shout say im dey with 50 sumthing girls for inside room ,una nor talk for that one , rubbish
me wey dey market am since how many years in edo language , i nor go get award abi? na when i go speak english i go get stupid and yeye notice me english ,
Even if the lady is walking naked , that GOAT does not have any right to slap a grown up woman , she might be another person wife , sister , aunt or daughter , Moreover what she wore is not bad for the public because that place is not primary school and they should remind that GOAT and foolish UNIBEN admin that we are in 2023 and not 1889