Hmmm, dem don dey kill BOKO HARAM for more than 4 years now, dem never kill them finish, U come want make IGBOS go face these Hausa people for battle, people wey be say one family alone get like 15 children average... Abeg ooo, dem no dey follow these people fight ooo, d IGBO people for JEJE comot from that side relocate. I come bow say all of una wey dey want WAR so, una no dey Nigeria sef, abi no be EUROPE you dey so? DNT MAKE LAUGH PLZ !! MORE REASON WHY THEY SHOULD REMAIN IN THEIR HOLES, BCOS THEY DNT HV REASONS FOR THEIR EXISTENCE AND WHY THEY ARE STILL ON THIS BEAUTIFUL PLANET. THEY ARE A THREAT TO WE HUMANS BCOS THEY HV LOST THE SENSE OF BEEN HUMAN, THEY NW SEE REASON FOR MADNESS.