Nigerians At It Again: Photos Of Lagosians Scooping Kerosene From Fallen Tanker (Page 3)

Date: 15-08-2012 2:15 pm (11 years ago) | Author: Charles colins
1 2 [3]
- otagermo at 16-08-2012 02:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Naija_be_true on 16-08-2012 02:24 AM

you know wetin dem dey call hussle?Huh?, come the Yankee make you come see hussle. if no be say i sale my papa house to come yankee....i for don show but that one no go make be act stupid.
my pikin....why telling the world how you take sell my only property.........you wan break my heart the second time....na joke i dey ooooooooo Grin Grin
Posted: at 16-08-2012 02:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 16-08-2012 02:44 PM (11 years ago)
(m)
Poverty

Posted: at 16-08-2012 02:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BiafranBabe at 16-08-2012 02:46 PM (11 years ago)
(f)
Giant of Africa
javascript:void(0);  Grin
Posted: at 16-08-2012 02:46 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- proly at 16-08-2012 02:52 PM (11 years ago)
(f)
Naija dey caneva learn
Posted: at 16-08-2012 02:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ebenizza at 16-08-2012 03:38 PM (11 years ago)
(m)
poverty is a disease which can lender to dead, never blaim them,  cuz,who never die never  know who way die they see, poverty make people to take risk even u, checkout?
Posted: at 16-08-2012 03:38 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 16-08-2012 04:00 PM (11 years ago)
(m)
see my country..
Posted: at 16-08-2012 04:00 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- JulietPaul at 16-08-2012 04:24 PM (11 years ago)
(f)
Opportunity oooooooooooo
Posted: at 16-08-2012 04:24 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- fateewase at 16-08-2012 05:11 PM (11 years ago)
(f)
Lolzzz,like ice cream...
Posted: at 16-08-2012 05:11 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- divyne at 16-08-2012 06:45 PM (11 years ago)
(f)
Dey no dey hear and they can never learn
Posted: at 16-08-2012 06:45 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- 2ndgoal at 16-08-2012 07:02 PM (11 years ago)
(m)
OH WHEN YOU ARE HUNGRY, YOU CAN DO AN ON DO.
Posted: at 16-08-2012 07:02 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BendelArmedRobb at 16-08-2012 08:26 PM (11 years ago)
(m)
Shame to bad people...I go make am in Jesus name.....Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 16-08-2012 08:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moriztuos at 16-08-2012 08:57 PM (11 years ago)
(m)
We will neva learn
Posted: at 16-08-2012 08:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 16-08-2012 10:26 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: moriztuos on 16-08-2012 08:57 PM
We will neva learn
but why,,
Posted: at 16-08-2012 10:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]