Can you die for your love ?

Date: 05-05-2009 6:58 am (15 years ago) | Author: Femi
[1] 2 3 4 ... 11
- at 5-05-2009 06:58 AM (15 years ago)
(m)
this lady wan test the man before she go marry to know if truely the love dem say dem get na true so on this faith ful day he met a yoruba man who ask am to marry am so she gave her some test ......while they were talking she fainted and was rushed to one native doctor wey dem don do the trick together so on getting there the native doctor ask for the toe of the man he agree to do am on dat fate full day he go and the babalawo bring out the cutlass wey dey shine wella as the cutlass dey come won cut am the guy shout tell the baba make him stop ,run like mad man and tell the baba say even if he wan die for love no be this kine one ...


Part 2 still dey on his way ooo dat one na egbo hahahahahahahaa

Posted: at 5-05-2009 06:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
- omatseye at 5-05-2009 07:19 AM (15 years ago)
(m)
COOL....CREATIVE.
Posted: at 5-05-2009 07:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:20 AM (15 years ago)
(m)
thanks
Posted: at 5-05-2009 07:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 5-05-2009 07:21 AM (15 years ago)
(m)
u welcom
Posted: at 5-05-2009 07:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:22 AM (15 years ago)
(m)
serving niajapals na my duty
Posted: at 5-05-2009 07:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:22 AM (15 years ago)
(m)
cool
Posted: at 5-05-2009 07:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 5-05-2009 07:23 AM (15 years ago)
(m)
ok...keeping d spirit of laughter so high is my logo.......
Posted: at 5-05-2009 07:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:24 AM (15 years ago)
(m)
yes oo with laugh all other things dey possible
Posted: at 5-05-2009 07:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 5-05-2009 07:26 AM (15 years ago)
(m)
eh eh na....dats d best madicine 2 stroke
Posted: at 5-05-2009 07:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:27 AM (15 years ago)
(m)
yes oo na true you talk oo so how u dey today no work today?
Posted: at 5-05-2009 07:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 5-05-2009 07:29 AM (15 years ago)
(m)
my guy...if i c wk na betta tin but wich motor go carry u go wk self.........
Posted: at 5-05-2009 07:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 5-05-2009 07:33 AM (15 years ago)
(m)
yes na true u talk ooo i don tire for this country oo
Posted: at 5-05-2009 07:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 5-05-2009 08:40 AM (15 years ago)
(m)
comot now if u don tire

Posted: at 5-05-2009 08:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 5-05-2009 08:45 AM (15 years ago)
(f)
pack go, instead of complaining weting u dey do to make am better, nice joke sha..................anyway d part 2 don cum out o, nd na my nnw bros c d babe nd request say "babe, e di kwa hot, nd i gast to marry u" so my babe tell am say if true true d guy love am make say d guy must helep am, my bros say y not if not 4 love, so dat day she say she want go c her aunty 4 hospital make d guy follow am to knw her family finish. as dem reach d hospital o, na him everybody dey rush gbrugbrugbru wetin dey happen dem say aunty need kidney nd na O positive nd since d guy na O positive d girl want turn make she beg d guy make him donate kidney, but my nnw guy d nigga 1 of ibo land don reach amangwu isingwu village..................watch out 4 part three
Posted: at 5-05-2009 08:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 5-05-2009 08:46 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on  5-05-2009 07:26 AM
eh eh na....dats d best madicine 2 stroke
wetin..think u dey dream
Posted: at 5-05-2009 08:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 5-05-2009 08:47 AM (15 years ago)
(f)
hmmm! nice one
Posted: at 5-05-2009 08:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 5-05-2009 08:47 AM (15 years ago)
(f)
hmmm! nice one
Posted: at 5-05-2009 08:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 5-05-2009 08:48 AM (15 years ago)
(m)
Iphie,ke kwanu?

Posted: at 5-05-2009 08:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 5-05-2009 08:48 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on  5-05-2009 08:48 AM
Iphie,ke kwanu?
wie bitte?
Posted: at 5-05-2009 08:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 5-05-2009 09:36 AM (15 years ago)
(m)
couldn't get that.Wat language is dt?

Posted: at 5-05-2009 09:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 11