Dear Husband: (Page 2)

Date: 20-05-2009 11:58 am (15 years ago) | Author: queen zainab
1 [2] 3 4 5
- Kristiantus at 25-05-2009 11:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 25-05-2009 11:50 AM

i go kill you oneday... just dey watch ni...  Angry
[/quote]
    yeah... thats wat am talking about..
  I wan soemone draw the line for us..
   see his eyes like cray fish own..ahaha! Grin
[/quote]
my eyes like crayfish own... e better pass frog own now...
but make you ask you own eyes sef how e be... i sure say the thing (your eyes) no go gree talk.
because na pluck you go pluck them if them (your eyes) tell you wetin them resemble.... Angry
Posted: at 25-05-2009 11:53 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 25-05-2009 11:55 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-05-2009 11:53 AM
Quote from: favourtee on 25-05-2009 11:50 AM

i go kill you oneday... just dey watch ni...  Angry
    yeah... thats wat am talking about..
  I wan soemone draw the line for us..
   see his eyes like cray fish own..ahaha! Grin
[/quote]
my eyes like crayfish own... e better pass frog own now...
but make you ask you own eyes sef how e be... i sure say the thing (your eyes) no go gree talk.
because na pluck you go pluck them if them (your eyes) tell you wetin them resemble.... Angry
[/quote]
 ii dey pain you..
 uhhh! tok am out..
 i no go pain me ..ehehe! odeshi(lol)
Posted: at 25-05-2009 11:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 25-05-2009 04:26 PM (15 years ago)
(f)
there is no need for both of u to compare ur eyes, this is what both of u will o for this forum snap ur eyes scan and post it in da room then the panel of judges will help compare
Posted: at 25-05-2009 04:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 25-05-2009 04:34 PM (15 years ago)
(m)
WATIN THEY HAPPEN 4 HERE I DON COME OOOOO...Grin
Posted: at 25-05-2009 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 25-05-2009 04:36 PM (15 years ago)
(f)
comparison of eyes na
Posted: at 25-05-2009 04:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 25-05-2009 05:25 PM (15 years ago)
(m)
WATIN DO THEM 4 EYES NOW ABI APPOLO CATCH THEM..Grin
Posted: at 25-05-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-05-2009 05:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 25-05-2009 04:26 PM
there is no need for both of u to compare ur eyes, this is what both of u will o for this forum snap ur eyes scan and post it in da room then the panel of judges will help compare
Huh? Huh? Huh?
Posted: at 25-05-2009 05:55 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 25-05-2009 06:13 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: quinzee4me on 25-05-2009 04:26 PM
there is no need for both of u to compare ur eyes, this is what both of u will o for this forum snap ur eyes scan and post it in da room then the panel of judges will help compare
make him do first..or u wan see a black girl wit blue eyes..ehehe
Posted: at 25-05-2009 06:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 25-05-2009 06:14 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 25-05-2009 05:25 PM
WATIN DO THEM 4 EYES NOW ABI APPOLO CATCH THEM..Grin
iro na napoleon!
Posted: at 25-05-2009 06:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-05-2009 06:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 25-05-2009 06:13 PM
Quote from: quinzee4me on 25-05-2009 04:26 PM
there is no need for both of u to compare ur eyes, this is what both of u will o for this forum snap ur eyes scan and post it in da room then the panel of judges will help compare
make him do first..or u wan see a black girl wit blue eyes..ehehe
black girl ko black sheep ni.... make we see now. who know whether you be abino sef...
Posted: at 25-05-2009 06:15 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 25-05-2009 06:16 PM (15 years ago)
(f)
i get blue eyes  eheh
Posted: at 25-05-2009 06:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-05-2009 06:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 25-05-2009 06:16 PM
i get blue eyes  eheh
you get blue eyes... then you be abino now...
na abino dem dey get blue eyes....
Posted: at 25-05-2009 06:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 25-05-2009 06:43 PM (15 years ago)
(f)
my pix resemble abino..or u still dey c wif ur crayfish eyes?
Posted: at 25-05-2009 06:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-05-2009 09:37 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 25-05-2009 06:43 PM
my pix resemble abino..or u still dey c wif ur crayfish eyes?
wey your pix now? na dis street be your pix....
Posted: at 26-05-2009 09:37 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 26-05-2009 10:25 AM (15 years ago)
(m)
na im oh,helep me asketh her oh?Wetin she wan make we see this display pics?

Posted: at 26-05-2009 10:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-05-2009 10:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 26-05-2009 10:25 AM
na im oh,helep me asketh her oh?Wetin she wan make we see this display pics?
Grin Grin Grin
Posted: at 26-05-2009 10:42 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 26-05-2009 03:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-05-2009 09:37 AM
Quote from: favourtee on 25-05-2009 06:43 PM
my pix resemble abino..or u still dey c wif ur crayfish eyes?
wey your pix now? na dis street be your pix....
lukkuuu wel welll u go see me
Posted: at 26-05-2009 03:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 26-05-2009 03:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on 26-05-2009 10:25 AM
na im oh,helep me asketh her oh?Wetin she wan make we see this display pics?
if u no wan see..comot for road for others to c
Posted: at 26-05-2009 03:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-05-2009 03:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 26-05-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 26-05-2009 09:37 AM
Quote from: favourtee on 25-05-2009 06:43 PM
my pix resemble abino..or u still dey c wif ur crayfish eyes?
wey your pix now? na dis street be your pix....
lukkuuu wel welll u go see me
look well well for where? shey na you dey waka waka for the street?
Posted: at 26-05-2009 03:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 26-05-2009 03:44 PM (15 years ago)
(f)
anyhow..
 check well..
 for u, no be new tin..ur cray fish eyes needs surgery ( frm crayfish to fish eyes, or na that of frog you prefer or cow)Huh?
 wich one?
Posted: at 26-05-2009 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5