Protest Over the Arrest of Sheikh Zakzaky Currently Going on at Nigerian Embassy in London

Date: 11-01-2016 2:53 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
- at 11-01-2016 02:53 PM (8 years ago)
(m)

Muslims in the UK staged a protest outside Nigerian embassy in London over the continued detention of the Shiite Muslim leader, Sheikh Ibrahim Zakzaky.


Posted: at 11-01-2016 02:53 PM (8 years ago) | Addicted Hero
- gogoman at 11-01-2016 03:06 PM (8 years ago)
Online (m)
mmm so zakzaky half family na arabo, so why them dey fight for him release.. na wa ooo LOL
Posted: at 11-01-2016 03:06 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- winace at 11-01-2016 03:10 PM (8 years ago)
(f)
Why dem dey allow all dis Muslim pple to stay in their country wen pple can not enter their own country wit out been killed. And beside wats their business wit whatever is happening in Nigeria.
Posted: at 11-01-2016 03:10 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mensch at 11-01-2016 04:15 PM (8 years ago)
(m)
let them free him.
Posted: at 11-01-2016 04:15 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diezo at 11-01-2016 04:52 PM (8 years ago)
(m)
DEM HOLD KANU UNA PROTEST FOR ABROAD, DEM DON HOLD ZAKZAKY UNA DON DEY PROTEST AGAIN, UNA NO DEY EVER PROTEST FOR D BETTERMENT OF DIS COUNTRY INSTEAD UNA GO PROTEST FOR BETTER THING UNA DEY PROTEST FOR PEOPLE WEY WAN CAUSE PROBLEM UNA NO DEY NAIJA AGAIN SO UNA NO KNOW WETIN UNA SUPPOSE PROTEST FOR MAKE I HELP UNA WE NEED LIGHT, GOOD HOSPITALS, GOOD ROADS, GOOD GOVERNANCE ETC SO NEXT TIME MAKE UNA NO DISTURB OTHER PEOPLE WITH OTHER PEOPLE WAHALA WEY DEM BRING UPON DEM SELVES يراقب الله !!!
Posted: at 11-01-2016 04:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osamabinladin at 11-01-2016 05:33 PM (8 years ago)
(m)
Noted your concern !
Posted: at 11-01-2016 05:33 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Maxwell29 at 11-01-2016 06:17 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on 11-01-2016 04:52 PM
DEM HOLD KANU UNA PROTEST FOR ABROAD, DEM DON HOLD ZAKZAKY UNA DON DEY PROTEST AGAIN, UNA NO DEY EVER PROTEST FOR D BETTERMENT OF DIS COUNTRY INSTEAD UNA GO PROTEST FOR BETTER THING UNA DEY PROTEST FOR PEOPLE WEY WAN CAUSE PROBLEM UNA NO DEY NAIJA AGAIN SO UNA NO KNOW WETIN UNA SUPPOSE PROTEST FOR MAKE I HELP UNA WE NEED LIGHT, GOOD HOSPITALS, GOOD ROADS, GOOD GOVERNANCE ETC SO NEXT TIME MAKE UNA NO DISTURB OTHER PEOPLE WITH OTHER PEOPLE WAHALA WEY DEM BRING UPON DEM SELVES يراقب الله !!!
.                              This is d best reply I ve read since 4 years I ve been a member of dis blog. Nice one mr
Posted: at 11-01-2016 06:17 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- kp45 at 11-01-2016 06:27 PM (8 years ago)
Online (m)
Jobless people Deport them jare.
Posted: at 11-01-2016 06:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akinmanchy at 11-01-2016 07:08 PM (8 years ago)
(m)
My question is wetin concern all these arabo with naija matter? Una dey craze?

Posted: at 11-01-2016 07:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- osarobo62 at 11-01-2016 07:36 PM (8 years ago)
(m)
all of dem dey government welfare...so they are jobless.
Posted: at 11-01-2016 07:36 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- DAMILARE100 at 11-01-2016 09:51 PM (8 years ago)
(m)
I pay we don't experience war in this nation.
Posted: at 11-01-2016 09:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DAMILARE100 at 11-01-2016 09:53 PM (8 years ago)
(m)
I pray we don't experience war in this nation.
Posted: at 11-01-2016 09:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SOGaiya at 11-01-2016 09:59 PM (8 years ago)
(m)
Waiting too
Posted: at 11-01-2016 09:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 11-01-2016 11:35 PM (8 years ago)
(m)
DIS PPLE GET LUCK SAY NO BE NAIJA DEM DEY PROTEST FOR, OR ELSE OUR POLICE FR DON KILL DEM
Posted: at 11-01-2016 11:35 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 13-01-2016 09:14 PM (8 years ago)
(f)
@ diezo
u
nailed it
man. good point
u said it all. chikena!
Posted: at 13-01-2016 09:14 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 13-01-2016 10:54 PM (8 years ago)
(m)
This zakzakay get mouth for many place ooo. seriously i think its time buhari should free this man. the ordeal wey enter this man life don do. make then pls release him.
Posted: at 13-01-2016 10:54 PM (8 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire