Afrobeat Singer, Seun Kuti Blasts Buhari’s Govt & Politicians

Date: 05-09-2017 10:11 am (6 years ago) | Author: CLARA JANCITA
- at 5-09-2017 10:11 AM (6 years ago)
(f)

​Seun Kuti, son of late Afrobeat legend, Fela Anikulapo Kuti, has heavily criticised the current administration. In a series of tweets on Monday afternoon, the singer expressed his sadness over policies of the President Muhammadu Buhari-led government. Seun lamented that nothing is working in the country and that the youths are neglected. In a message he wrote mainly in pidgin English, he wondered what the government is doing concerning the education sector.
He wrote,
Quote
“So dey want us to think stupid, everybody celebrating, they have been celebrating all dis days, but who is celebrating d slavery days?
“Naija Youths ask again, Wetin b dis present Naija govt policy on Education? “Every ruler dey talk about peace, but none of dem dey talk about Justice, no job & food 4 d poor, university don close for weeks, Youths are idle. “Wetin happen to equal right & justice, why most Naija rich pikin dey go uni 4 oyibo land & dem go come close our own uni for our motherland. “Wetin happen to equal right & justice, why some people go sick and go foreign land for treatment, wen poor pesin dey die 4 Naija of malaria. “Wetin happen to equal right & justice, politicians go dey rich pass wen dem enter power & court go still find dem not guilty of corruption.
“Wetin happen to equal right&justice, poor pesin go go jail 4 stealing N100pepper 4 Mkt, politricians go waka free 4 stealing billions in govt.“Wetin hapen 2 equal right & justice, Paedophile go rape poor pesin pikin,police go settle out of court like notin happen, rich pesin fit gree? “Wen we no sabi our govt policies on many things, how we go sabi our right ? My people ask for your govt policies. “We d people need to start to dey ask our politricians for figures, e.g., “if u say u wan build road, oga where u go get d money? “We Naija people need 2 stop 2 dey accept injustice from govt, Na bcus of us Govt dey, no b we dey bcus of Govt “I hear say Govt Na our papa & we b d pikin, if Govt b our papa, Se Govt suppose to dey let us(im pikin) suffer like dis? “That’s why I open my mouth I sing ‘For Dem Eye’ “we no important for dem eye”, bcus if we important, uni no fit close make Govt no fit yarn.
“If we important ‘for dem eye’ poverty no fit dey contri like dis make dem never find solution, while dem dey live rich in their big houses & yatch “I ask again after all dis yarn, “Se our Naija Rulers dem like us or dem like demsefs?”


Posted: at 5-09-2017 10:11 AM (6 years ago) | Hero
- ruthie at 5-09-2017 10:17 AM (6 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin HE JUST SMOKE WEED COME THEY TYPE RUBBISH!....
Posted: at 5-09-2017 10:17 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- Floyd29 at 5-09-2017 10:24 AM (6 years ago)
(f)
Your father was most useless man on earth when he was a life,  he brought HIV to nigerian
Posted: at 5-09-2017 10:24 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 16-09-2017 02:43 AM (6 years ago)
(m)
Please please hold on, why e be say everywhere I take even when I wan hide yawa dey there?
Why why?
Na yawa life, yawa goes on
Posted: at 16-09-2017 02:43 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Novic at 25-09-2017 09:40 PM (6 years ago)
(m)
This is serious ooooo..... make I just dey waka pass..... abeg I dey waka pass, I will come and comment later.
This one weak me ooooo, well life must goes on.
I dey waka come bare
Posted: at 25-09-2017 09:40 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 26-09-2017 06:18 AM (6 years ago)
(m)
Roll Eyes                                                                           
Posted: at 26-09-2017 06:18 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- officynero at 29-09-2017 03:38 AM (6 years ago)
(m)
seen
Posted: at 29-09-2017 03:38 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 29-09-2017 05:00 AM (6 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes                                                                     
Posted: at 29-09-2017 05:00 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 74Yr Old Woman Robs Bank At Gunpoint After Losing Her Life Savings To Online Scammers

  2. We Find Love in Unexpected Places – Bimbo Ademoye Writes As She Shares Loved-up Photo With Timi

  3. How Abusive Nigerian Man, Beat Wife To Death Months After Relocating To The UK

  4. Ex-runs Girl Lands Herself In Trouble After Finding Out Her Former Client Is Her Brother-in-Law

  5. Actress, Stella Udeze Reveals Why Actresses Have Unhappy Relationships

  6. Late Mohbad’s Toxicology Result Ready As Pathologist Begins Evaluation

  7. Interior Minister, Tunji-Ojo To Relocate Suleja Correctional Centres To Avoid Inmate Escape

  8. 'Avoid Panic Buying, Petrol Prices Not Changing' — NNPC To Nigerians


THIS WEEK
  1. Abia Police Parade Suspected Criminals, Including ABSU Student Involved In Fatal Shooting

  2. 'Brand Ambassador', Phyna Calls Out Pepsi For Supplying Her Expired Drinks

  3. Lady Who Was Dragged For Wearing a Racy 'Asoebi' Outfit to a Wedding Reception Breaks Silence

  4. Lady Who Left The UK With Her Family to Return Home to Nigeria Reveals Why She Did So

  5. UNIPORT Lecturer Caught on Camera Pants Down, S3xually Harassing a Female Student in His Office

  6. VID: Peter Obi Replies Critics Asking Him Why He Didn't Build a School in Anambra as a Governor

  7. Nollywood Actress Toyin Abraham Extends Olive Branch To Funke Akindele,Calls For Industry Unity

  8. "Emefiele, Kanu Arrested Arbitrarily As Pre-Trial Detention Persists In Nigeria" – US Govt Says

  9. Watch Touching Video Of Lady Surprising Boyfriend Who’s An Okada Rider

  10. Yoruba Nation: Akintoye, Sunday Igboho Write Open Letter To Tinubu, Seek Exit From Nigeria


TOP MEMBERS: