ILOVEIT at 28-01-2011 01:50 AM (13 years ago) (m) How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. saint logten don come again i no fit shout oboy na question wey dey vex me o...hw fr? dem don rub ya balls? i dey cool..rubbing my balls no be new thing na! but wait ooh! you girlfriend get belle ?? you want make OYIN kill me? lol.how oyin go kill u?
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 28-01-2011 01:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
logten at 28-01-2011 01:50 AM (13 years ago) (m) this 1 pass bomb...na nuke Posted: at 28-01-2011 01:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 28-01-2011 01:51 AM (13 years ago) (m) How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. saint logten don come again i no fit shout oboy na question wey dey vex me o...hw fr? dem don rub ya balls? i dey cool..rubbing my balls no be new thing na! but wait ooh! you girlfriend get belle ?? you want make OYIN kill me? lol.how oyin go kill u? i still dey hustle her...no shout Posted: at 28-01-2011 01:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 28-01-2011 01:53 AM (13 years ago) (m) But Poster>> i just thought of this yr post ooo, na pure truth you just drop so, Women dey celebrate pregnancy pass us Men wey do the Job, another thing is this, If a man mistakenly pregnant a lady, The Lady will be blaming the man as if, he force her to make Love with him, na waoo, every blame will be on man, Some of them will say Men only think with Dick, But what about them that open their legs wide to receive the shot ? is really confusing me oo.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-01-2011 01:53 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
logten at 28-01-2011 01:54 AM (13 years ago) (m) But Poster>> i just thought of this yr post ooo, na pure truth you just drop so, Women dey celebrate pregnancy pass us Men wey do the Job, another thing is this, If a man mistakenly pregnant a lady, The Lady will be blaming the man as if, he force her to make Love with him, na waoo, every blame will be on man, Some of them will say Men only think with Dick, But what about them that open their legs wide to receive the shot ? is really confusing me oo. that's why the ladies run from this topic...coz dem knw say dem no try Posted: at 28-01-2011 01:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 28-01-2011 01:56 AM (13 years ago) (m) How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. saint logten don come again i no fit shout oboy na question wey dey vex me o...hw fr? dem don rub ya balls? i dey cool..rubbing my balls no be new thing na! but wait ooh! you girlfriend get belle ?? you want make OYIN kill me? lol.how oyin go kill u? i still dey hustle her...no shout oh jeh!! i no shout and i no go shout.
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 28-01-2011 01:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
logten at 28-01-2011 01:58 AM (13 years ago) (m) ...hope say she neva com online Posted: at 28-01-2011 01:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 28-01-2011 02:00 AM (13 years ago) (m) no she dey miss for some days now...lol
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 28-01-2011 02:00 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
logten at 28-01-2011 02:03 AM (13 years ago) (m) and you no care...oya gimme her number Posted: at 28-01-2011 02:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 28-01-2011 02:05 AM (13 years ago) (m) see dis man..which numb.if u get then u berra call her
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 28-01-2011 02:05 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 28-01-2011 02:32 AM (13 years ago) (m) hmm.....................poster so u wan make dem rub urs abi.................oya go impregnate woman,i go find poeple wey go rub am 4 u..........
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 28-01-2011 02:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 28-01-2011 06:34 AM (13 years ago) (m) How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. watta?
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 28-01-2011 06:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This should ave been a private joke...
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! Posted: at 28-01-2011 07:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 09:02 AM (13 years ago) (f) lollllllllllllll Posted: at 28-01-2011 09:02 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. Oh,come on! Would u like that, huh?
Live and let live! Posted: at 28-01-2011 09:03 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
same reason ur friends dnt touch her private parts wen dey congratulate her. ]pls [url=http://][/url] Posted: at 28-01-2011 09:08 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. I jump this one pass...i begiiii Posted: at 28-01-2011 09:10 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 28-01-2011 09:14 AM (13 years ago) (m) How come when your wife's pregnant, all her female friends rub her tummy & say congratulations! But nobody rubs your balls and says good job. Guy i dey fear u ooo, how u manage sidon think this one naaah. Nawa ooo. Posted: at 28-01-2011 09:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 28-01-2011 10:34 PM (13 years ago) (m) Nonesense post
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 28-01-2011 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 28-01-2011 10:45 PM (13 years ago) (f) PDS
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 28-01-2011 10:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |