Bush shit... Oyibo still dey do am??? (Page 2)

Date: 08-04-2011 11:05 am (13 years ago) | Author: Kessy Bernard
1 [2] 3 4 5 ... 12
- lanudja at 8-04-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
Give me chance i wan shit  Tongue Wink Grin
Posted: at 8-04-2011 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 8-04-2011 02:09 PM (13 years ago)
(f)
Kessyb whr u carry dis one come frm? Grin
Posted: at 8-04-2011 02:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 8-04-2011 02:11 PM (13 years ago)
(f)
Hahahaah na frm d road wey lead to Eme-juju houx Grin
Posted: at 8-04-2011 02:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kessybee at 8-04-2011 02:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on  8-04-2011 11:41 AM
Quote from: kessybee on  8-04-2011 11:33 AM
Quote from: chicanorose on  8-04-2011 11:31 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
oyibo dey peskele for bush....... she no know say lion dey come for her back
e really dey funny. i think say them say they no dey shit
me 2 ooo i think say dem no dey shit as dem fine wel wel  Grin Grin Grin Grin Grin

so them ma dey practice bush shit
dats interesting
 Grin Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-04-2011 02:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-04-2011 02:19 PM (13 years ago)
una bad day oooo
yeye ppl  Grin Grin
Posted: at 8-04-2011 02:19 PM (13 years ago) |
Reply
- Dafey at 8-04-2011 02:29 PM (13 years ago)
(f)
Its nature do am any where e catch u... funny Cheesy
Posted: at 8-04-2011 02:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-04-2011 02:31 PM (13 years ago)
Quote from: lanudja on  8-04-2011 02:07 PM
Give me chance i wan shit  Tongue Wink Grin

e show for ya face Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-04-2011 02:31 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 02:40 PM (13 years ago)
(f)
Wetin com biznes u if e show 4 my face Huh? abi u wan folow shit?  Huh? Wink Grin
Posted: at 8-04-2011 02:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 02:44 PM (13 years ago)
No oooo, na the other one i go follow you do Wink
Posted: at 8-04-2011 02:44 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 02:52 PM (13 years ago)
(f)
Yeye dey do u no b small...
Posted: at 8-04-2011 02:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 02:54 PM (13 years ago)
And the yeye dey inside you,
so i wan do am Wink
Posted: at 8-04-2011 02:54 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 03:27 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked ewooooo yeye wan do yeye (himsef) oya do am na? Cheesy
Posted: at 8-04-2011 03:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 03:30 PM (13 years ago)
where you dey ?
Posted: at 8-04-2011 03:30 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 03:34 PM (13 years ago)
(f)
U dey inside my mouth Grin
Posted: at 8-04-2011 03:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 03:35 PM (13 years ago)
dont worry i go catch you,
you go see wetin i go do do do you Wink
Posted: at 8-04-2011 03:35 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 03:37 PM (13 years ago)
(f)
see as yeye dey yeye u ahahahahah yeye... Cheesy
Posted: at 8-04-2011 03:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 03:39 PM (13 years ago)
you yeye ,
and i will cure, cure, cure you
Posted: at 8-04-2011 03:39 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 03:46 PM (13 years ago)
(f)
Hehehehehe yeye curer Grin
Posted: at 8-04-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 8-04-2011 03:48 PM (13 years ago)
we shall see ,
the result when i finish cure,cure curing you
Posted: at 8-04-2011 03:48 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 8-04-2011 03:52 PM (13 years ago)
(f)
Yeye oyibo shit Wink Cheesy
Posted: at 8-04-2011 03:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 12