at 12-04-2011 10:05 AM (13 years ago) ask again Posted: at 12-04-2011 10:05 AM (13 years ago) | | |
Reply |
ROSEMARY kedu ka imere Ejim naka na iwe adi ewezi gi
this one na serious confession o... Posted: at 12-04-2011 11:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 12-04-2011 11:21 AM (13 years ago) shoo this one na toasting oooo, jossy na in tongue you wan use toast rose ? Posted: at 12-04-2011 11:21 AM (13 years ago) | | |
Reply |
shoo this one na toasting oooo, jossy na in tongue you wan use toast rose ? i suspect say the same psychiatric school una two from graduate.... Posted: at 12-04-2011 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-04-2011 11:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 12-04-2011 11:34 AM (13 years ago) shoo this one na toasting oooo, jossy na in tongue you wan use toast rose ? i suspect say the same psychiatric school una two from graduate.... and na you graduate last Posted: at 12-04-2011 11:34 AM (13 years ago) | | |
Reply |
ROSEMARY kedu ka imere Ejim naka na iwe adi ewezi gi
this one na serious confession o... Na small thing wey I talk dey make u cry? U 4 tell me say u don dey eye her since but u no know hw to tell am
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-04-2011 11:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 12-04-2011 11:37 AM (13 years ago) that one na so so cry him sabi, Posted: at 12-04-2011 11:37 AM (13 years ago) | | |
Reply |
that one na so so cry him sabi,
e m e j u r u!!!.. you no say i dey tell you... na play you call am.. i go just wound you one day... Posted: at 12-04-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
C dis one u don dey carry ur shoulder up like say na u b queen of England Abeg closs dat ur 32 and half teeth make person c road joo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-04-2011 11:44 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
at 12-04-2011 12:22 PM (13 years ago) that one na so so cry him sabi,
e m e j u r u!!!.. you no say i dey tell you... na play you call am.. i go just wound you one day... see mouth wey wan wound person, i never touch you,you don dey cry like say i don kill you,yeye. Posted: at 12-04-2011 12:22 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 12-04-2011 12:25 PM (13 years ago) this one na hide hide love oboy tell rose the main thing,no fear highest she go say no. and we go laugh you Posted: at 12-04-2011 12:25 PM (13 years ago) | | |
Reply |
ok Posted: at 12-04-2011 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this one na hide hide love oboy tell rose the main thing,no fear highest she go say no. and we go laugh you I kno say u dey crase but I no kno say e reach like dis ooooo Dis 1 na crase of highest order
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-04-2011 01:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Deffney at 12-04-2011 03:28 PM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 12-04-2011 03:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 12-04-2011 03:37 PM (13 years ago) dem say take small make you well, cus of greed you take over dose, now you yeye don much and e no go ever expire . Posted: at 12-04-2011 03:37 PM (13 years ago) | | |
Reply |
jossy na true emejuru dey talk ooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-04-2011 03:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kessybee at 12-04-2011 03:47 PM (13 years ago) (f) Reply |