Your Hair Smells Nice.

Date: 21-09-2011 4:49 pm (12 years ago) | Author: Sotenna Max
[1] 2
- at 21-09-2011 04:49 PM (12 years ago)
(m)
A man walks up to a female co-worker in the
office and says, 'your hair smells
nice.' The woman goes to report him
to the supervisor. The supervisor was
puzzled and asks, 'what is wrong
with a co-worker complementing you cos your
hair smells nice?' She replies, 'the
man is a DWARF. So you can
imagine what hair he is referring
to. Grin

Posted: at 21-09-2011 04:49 PM (12 years ago) | Newbie
- Monsol at 21-09-2011 05:07 PM (12 years ago)
(m)
LOL
Abeg poster educate me
for your mind,which hair wey
the short man dey refer to?
Posted: at 21-09-2011 05:07 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 21-09-2011 06:39 PM (12 years ago)
(m)
hmmm

Posted: at 21-09-2011 06:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-09-2011 07:09 PM (12 years ago)
(m)
them don nack am b4 nah!
abi u no know?  Smiley Smiley

Posted: at 21-09-2011 07:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 21-09-2011 07:14 PM (12 years ago)
(m)
I carry food for mouth............I no go throway d food bcuz of pb4

Posted: at 21-09-2011 07:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 21-09-2011 07:44 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 21-09-2011 07:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-09-2011 08:15 PM (12 years ago)
(m)
pb4

Posted: at 21-09-2011 08:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-09-2011 08:19 PM (12 years ago)
(m)
okie

Posted: at 21-09-2011 08:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Nzetheo at 21-09-2011 09:22 PM (12 years ago)
(m)
Grin Grin
Posted: at 21-09-2011 09:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- MegaOneplusone at 21-09-2011 10:23 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin na true, e smell good lol....god one!
Posted: at 21-09-2011 10:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 21-09-2011 10:24 PM (12 years ago)
(m)
I dey laugh come write good god lol
Posted: at 21-09-2011 10:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 22-09-2011 12:11 AM (12 years ago)
(m)
 Cheesy
Posted: at 22-09-2011 12:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sotenna at 22-09-2011 12:36 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 21-09-2011 04:54 PM
hihihihiihiohiohiohiohiohiohiohio
pb4 sha
Stephen you be mad man well its been quite some time,I don miss una wella.
Posted: at 22-09-2011 12:36 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Sotenna at 22-09-2011 12:39 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 21-09-2011 05:07 PM
LOL
Abeg poster educate me
for your mind,which hair wey
the short man dey refer to?
Chairman I don forget wetin dem dey call that hair Grin
Posted: at 22-09-2011 12:39 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- abubakarzain at 22-09-2011 07:59 AM (12 years ago)
(m)
laughing in Kswahili

Posted: at 22-09-2011 07:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:24 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-09-2011 07:14 PM
I carry food for mouth............I no go throway d food bcuz of pb4

oya swallow the food make u tell am say na posted b4

Posted: at 22-09-2011 08:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:25 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on 21-09-2011 10:23 PM
Grin Grin Grin na true, e smell good lol....god one!

ur bush dey smell crayfish crayfish  Shocked Shocked Shocked

Posted: at 22-09-2011 08:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 08:27 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Sotenna on 22-09-2011 12:39 AM
Quote from: Monsol on 21-09-2011 05:07 PM
LOL
Abeg poster educate me
for your mind,which hair wey
the short man dey refer to?
Chairman I don forget wetin dem dey call that hair Grin

na bush dem dey call am Grin

Posted: at 22-09-2011 08:27 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sotenna at 22-09-2011 08:43 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 22-09-2011 08:27 AM
Quote from: Sotenna on 22-09-2011 12:39 AM
Quote from: Monsol on 21-09-2011 05:07 PM
LOL
Abeg poster educate me
for your mind,which hair wey
the short man dey refer to?
Chairman I don forget wetin dem dey call that hair Grin

na bush dem dey call am Grin
Is that so?! It must be an evil forest then.
Posted: at 22-09-2011 08:43 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 22-09-2011 10:03 AM (12 years ago)
(m)
^^^ i don even kill snake for the forest  Grin Grin Grin

Posted: at 22-09-2011 10:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2