old man: ehn ehn, john na me, oya make u write down dis number, na mtn 1500
... (den he started) 1266 3351 4213.
remember he was in a commercial bus and u knw wat we naija ar capable of doing
just after sum mins a fellow passenger shouted from behind saying "oga dis ur recharge card no correct o, dem say d pin no dey exist" then the oda passengers chorused "NO WONDER THE TIN NO EVEN ENTER".....lolz....
FYI: I'm a NEWBIE and hope im gonna catch loads of fun here..
Au revuoir
Posted: at | |