English Wahala!

Date: 22-03-2012 4:44 pm (12 years ago) | Author: Bourne Identity
[1] 2 3 4 ... 11
- at 22-03-2012 04:44 PM (12 years ago)
(m)
e get one time i go write exam i don write exam, don write waec, e don reach about 6 times, d 7time way i wan go write exam na im i com dey pray am say God just make me pass dis exam, e com b say na english i dey look for, wen e com reach d day way we go write English, i don write economics, geography, mathematics write biology e com reach English, na so i com dey pray i say, God abeg make e b say d person way go siddon near me sabi English, e com b say i b candidate 29 dey look 4 candidate 30. O boi about 5min. b4 d exam, na im one girl just dey do catwalk dey com, we just hear  koi, koi, koi, koi na im d girl com near my locker. wen d girl com near my locker na im she com look no.29 d nxt 1 na no.30, na im she tell me pls excuuse! me, d excuuuse me way d girl talk i say o boi-ye see english, na im i bend down 4 my locker say, God i thank you bcos i don pass. no do no do we dey write d exam anythg way d girl shed i go shed, if e clean i go clean after d exam nai im i say kai! if i submit d same time with dis girl dey go no say i copy after d girl go submit about 10min later na im me ma i submit na im i rush d girl go tell am thank you, i do si! si! si! d girl no gree turn, na im i rush go way she dey na im i tap am na im d girl turn look me tell me say what, what, wat! o boy na im fear enter my body na im i com dey stammer say Ii-i jos-jos just, I jos-jos just  wan-wan to-to to to, na im d girl provoke as i dey stammer say, please! told me what you want to told me can't you see rain is caming i want to left please, na im i rush go back go collect my papper say, examiner i never finish abeg.

Posted: at 22-03-2012 04:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
- jossy4reall at 22-03-2012 06:01 PM (12 years ago)
(m)
ok......plz next

Posted: at 22-03-2012 06:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 22-03-2012 08:07 PM (12 years ago)
hehehe this poster mumu no be small . Grin
Posted: at 22-03-2012 08:07 PM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 23-03-2012 02:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 22-03-2012 06:01 PM
ok......plz next
pzs next wk, ok?
Posted: at 23-03-2012 02:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bummyte at 23-03-2012 02:31 PM (12 years ago)
(f)
i cant find the smiley that siuts me best, but i must confess this is really funny
Posted: at 23-03-2012 02:31 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 23-03-2012 03:15 PM (12 years ago)
(m)
Dis pb4 yoke dry no be small

Posted: at 23-03-2012 03:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-03-2012 03:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 22-03-2012 08:07 PM
hehehe this poster mumu no be small . Grin
your white hair don make you forget, u b my trainer Wink
Posted: at 23-03-2012 03:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- babelaylow at 23-03-2012 03:40 PM (12 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry......poster i dey cry for u, cus i no say u no  fit pass d english sef  4 real life..talk-less for NP...MTCHEW...
Posted: at 23-03-2012 03:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ANELEEVEREST at 23-03-2012 03:46 PM (12 years ago)
(m)
 Grin i dey laugh ur life
Posted: at 23-03-2012 03:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 23-03-2012 03:51 PM (12 years ago)
(m)
no time poster
Posted: at 23-03-2012 03:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-03-2012 03:53 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 23-03-2012 03:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 23-03-2012 03:55 PM (12 years ago)
(m)
ok wetin
Posted: at 23-03-2012 03:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-03-2012 03:59 PM (12 years ago)
(m)
I go soon tear u dirty slap Angry

Posted: at 23-03-2012 03:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-03-2012 04:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 23-03-2012 03:36 PM
your white hair don make you forget, u b my trainer Wink

if na dat man dey train u ........... make u go find anoda trainer cuz u no go learn anything

Posted: at 23-03-2012 04:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 23-03-2012 04:18 PM (12 years ago)
Quote from: BournIdentity on 23-03-2012 03:36 PM
your white hair don make you forget, u b my trainer Wink

hehehe and you be my must mumu student ,
may you rain with your mumu forever
Posted: at 23-03-2012 04:18 PM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 23-03-2012 04:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-03-2012 04:04 PM
if na dat man dey train u ........... make u go find anoda trainer cuz u no go learn anything
abag find 1 giv me
Posted: at 23-03-2012 04:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-03-2012 04:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 23-03-2012 04:18 PM
hehehe and you be my must mumu student ,
may you rain with your mumu forever
master of mumu your prayer no go work, jossy don dey find another trainer 4 me.  Tongue
Posted: at 23-03-2012 04:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 23-03-2012 04:36 PM (12 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 23-03-2012 04:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 23-03-2012 04:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 23-03-2012 04:21 PM
abag find 1 giv me

I go help u but u wil also help ur self...............go for 1 week dry fasting while I do d searching

Posted: at 23-03-2012 04:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 23-03-2012 05:09 PM (12 years ago)
Quote from: BournIdentity on 23-03-2012 04:28 PM
master of mumu your prayer no go work, jossy don dey find another trainer 4 me.  Tongue

hehehe see this mumu guy oo,
yes i am your master because you are a mumu,
no mumu can handle him self, so tonight you come to
my palace and entertain my guests as you be my mumu  Grin
after tonight i will sale you to a new master  Grin Grin
Posted: at 23-03-2012 05:09 PM (12 years ago) |
Reply
[1] 2 3 4 ... 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Davido And Chioma Arrive Lagos For Their Traditional Wedding

  2. Cambridge Scholar Drags ABSU Graduate Who Criticized Her For Saying 98% Of Nigerian Men Can't

  3. First Bank Staff, Tijani Reportedly On The Run After Diverting N40Billion To Private Accounts

  4. Proud Father Shares Before & After Photos Of His 2 Sons As They Graduate From University

  5. 'I Will Move You From Lekki To Ikorodu' -Mother Tells Daughter After Getting 6 Permanent Tattoo

  6. Someone Like You Should Not Be Anywhere Near Rappers In The Industry -Jaywon Slams Odumodublack

  7. 'The Engagement Ring I Gave Chioma Can Buy 3 Rolls Royce' – Davido Brags As She Flaunts It

  8. ‘I Almost Lost My Life’ – Nigerian Singer Crayon Recounts Ordeal

  9. VIDEO: "I Will Never Split Bills 50/50 With My Wife" -Media Personality IK Osakioduwa

  10. Jobless Man. Lekan Lands In Lagos Court For Conspiring With Others To Steal Catfish Worth ₦2.5m

  11. 'Focus On Education, Grow Your Business So Men Can Follow You Like Dogs' - Man Advises Ladies

  12. AGAIN: Mother Raises Alarm Over Her Missing 5Yr Old Son In Abia

  13. VIDEO: Osas Ighodaro Says Losing Her Mum Made Her Not Care About People's Opinions

  14. Police Arraign Three Men Caught With Explosives In Ekiti

  15. How Unknown Gunmen Allegedly Kidnap Traditional Title Holder In Lafia, Nasarawa State

  16. NDLEA Seizes 4,732kg Of Hard Drugs In Adamawa

  17. Actress Iyabo Ojo Celebrates First Child On His 25th Birthday

  18. Students & Staff Scampered For Safety As Robbers Invade Western Delta University

  19. Singer, Victony Hails Rapper, Olamide For Inspiring His First Album


THIS WEEK
  1. VID: Presidency Slams Aisha Yesufu Over Allegations Of Tinubu Being ‘Disgraced’ In South Africa

  2. Warri Pikin Addresses Viral Photo Of Her Trending Backside After A Football Match

  3. Reno Omokri Tackles Peter Obi Over His Criticism Of ‘New’ Presidential Jet For Tinubu

  4. Tragedy Strikes Kubwa Hotel: Sex Worker, Zara Tua Stabbed To Death By Clients

  5. Tinubu's Aide, Kabir Masari Releases Official Portrait Spelling His Role in The Presidency

  6. VIDEO: Burna Boy’s Epic Reaction Goes Viral After He Spotted Rema In Paris

  7. Moment Ramaphosa of S'Africa Ignored Tinubu as He Greets Other Presidents At His Inauguration

  8. General Overseer, Godfrey Arrested For Attempting to Kidnap a Fellow Bishop in Delta

  9. Peter Obi Having Sleepless Night Over Obasanjo, Remi Tinubu’s Meeting Says Bwala

  10. Former Chelsea Midfielder, Michael Essien's Mansions To be Auctioned Following Court Order


TOP MEMBERS: