Typical Naija Pikin (Page 3)

Date: 16-04-2012 5:22 pm (12 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 [3]
- bomsiluv at 23-04-2012 03:24 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: cadanre on 19-04-2012 06:03 PM
Chei! Spoiled girls. Dem no read deir books at all.

Professor, you wey read, how many degrees you get?
Posted: at 23-04-2012 03:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 24-04-2012 09:32 AM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 24-04-2012 09:32 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- JalanJalan at 24-04-2012 09:45 AM (12 years ago)
(m)
I want to 'drin' Big stout.....      ODEKUUUUUUU Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 24-04-2012 09:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- JalanJalan at 24-04-2012 09:48 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: cadanre on 19-04-2012 07:51 PM
Lafiyalau nike Yar uwa ta.
   Lafiya burantashi da nkpurotu ko!!!!!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-04-2012 09:48 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 24-04-2012 11:36 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: wandepope on 19-04-2012 02:47 PM
i didnt know that sopie and bomsi watched RSTV oh... Cheesy

yes o ..RSTV den na our Africa Magic

just be say now na so so preaching dem dey show  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-04-2012 11:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 24-04-2012 11:37 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 23-04-2012 03:24 PM
Professor, you wey read, how many degrees you get?

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-04-2012 11:37 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bomsiluv at 24-04-2012 01:32 PM (12 years ago)
(f)
.
Posted: at 24-04-2012 01:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 24-04-2012 03:37 PM (12 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 24-04-2012 03:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wandepope at 24-04-2012 07:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 24-04-2012 11:36 AM
yes o ..RSTV den na our Africa Magic

just be say now na so so preaching dem dey show  Grin Grin Grin Grin

True true dem sabi preach that time,but when dem wan show movie  eh ...na die be that oh especially national holidays.That time i never give my life to CHrist so preaching been dey irritate me sef.T
Posted: at 24-04-2012 07:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 25-04-2012 08:13 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: wandepope on 24-04-2012 07:38 PM
True true dem sabi preach that time,but when dem wan show movie  eh ...na die be that oh especially national holidays.That time i never give my life to CHrist so preaching been dey irritate me sef.T

 Grin Grin You sure sey u don surrender ur life to Christ kpatakpata?
Posted: at 25-04-2012 08:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wandepope at 26-04-2012 07:00 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 25-04-2012 08:13 AM
Grin Grin You sure sey u don surrender ur life to Christ kpatakpata?

Oh bomsi,i don surrender totally kpatakpata...The best life is the life in Christ and outside Christ is death.i hope sey you sef don surrender kpatakpata too oh?  Smiley  Grin Smiley
Posted: at 26-04-2012 07:00 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]