
na today? na so una don dey run una mouth n yet nothin dey happen.
I dey go prepare my Naija Incubator wey I go take reborn u and your monkey brother wey dey below u. Make una wait still i come back.
Posted: at | |
Quote from: 50scent on 21-04-2012 05:04 PM BournIdentity By the time i burn ur identity u wont be recognised again ![]() na today? na so una don dey run una mouth n yet nothin dey happen. I dey go prepare my Naija Incubator wey I go take reborn u and your monkey brother wey dey below u. Make una wait still i come back.
| |||||
50 cent you not well o Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
heheha this one you no waka , abi your shoe don catch fire? Reply![]()
| |||||
Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator Reply
| |||||
Quote from: Omilim on 22-04-2012 08:53 AM 50 cent you not well o ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator ok e beter ,make you catch am fast ooo ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator i talk am ,you be premature pikin from mixed ape blood , you grow inside incubator ,no wonder your head be and heavy like water melon , and your brain don grow maggot ,cus them think sey your brain don mature with your body when they remove you from the incubator not knowing no be so, now your brain rotten con germinate maggot ,how them go do am now ? anyway jump enter fire na your solution be that ,na waka i just dey waka dey go. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 22-04-2012 02:48 PM Na bcos say e no wan enter my machine but, i don buy net wey i go use catcham come putam inside d Naija Incubator Quote from: wakawaka247 on 22-04-2012 03:00 PM i talk am ,you be premature pikin from mixed ape blood , you grow inside incubator ,no wonder your head be and heavy like water melon , and your brain don grow maggot ,cus them think sey your brain don mature with your body when they remove you from the incubator not knowing no be so, now your brain rotten con germinate maggot ,how them go do am now ? anyway jump enter fire na your solution be that ,na waka i just dey waka dey go. ![]() ![]() ![]() BournIdentity cheiii, e be like wakawaka don thief ya machine ,con put you inside ooo, i no believe yet , make i just dey watch una, where your net na abi him carry your net con trap you inside your own machine? ![]()
| |||||
him dey their , just waka leave am for there Reply![]()
| |||||
see dis idiotic idiot make u dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu wey u b Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 23-04-2012 12:19 AM see dis idiotic idiot make u dey idiolize ur idiosyncrasy in an idiosyncratic idiolect. mumu wey u b ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() maggot brain chiii no wonder you think like maggot, go chop shit ,thats your fool ![]() i just waka pass.
| |||||
![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
who dey open 78 tooth their ? Replycome my advice to you 50 kobo , go and see a dentice so they will keep 32 and minuse the rest ![]()
| |||||
this is funny Reply
| |||||
sure it is Reply![]()
| |||||
question na who get am ? Reply
| |||||
Quote from: Omilim on 22-04-2012 08:53 AM 50 cent you not well o na true, abeg tell us more, abi na ona two dem chain 2geda? ![]() ![]() ![]()
| |||||
see as this one dey talk like sey no be under chains and locks you dey, Replyi waka pass
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion