Am back pals!!

Date: 09-05-2012 12:21 am (11 years ago) | Author: Desmond
- at 9-05-2012 12:21 AM (11 years ago)
(m)
PALS MR WORLD IS BACK OO, AFTER ALMOST 1 YEAR OF BATTLING TO GET MY ACCOUNT BACK, JUST THIS EVENING I RECOVERED MY NP ACCOUNT, AM SO HAPPY, I MISS ALL OF U, MAZI,MISS_PRECIOUS,MALLORCA,ONYII,AJANNI,DIPLOMATIK,HOPEA,SOPHIEBABIE,DIVINEPROJECT,CYRIL4CHRIST,BLINGS_IS_BACK,ERIKAAKPAN,ONCHEDU,PREETYINSTICT,SKYGURL,VIXENX,DGUY,LUUVY,MONEYINBRAKEMI AND SO MANY OTHERS THAT I COULDN'T REMEMBER THEIR NAMES,.............HOPE UNA STILL RECOGNIZE DIS FACE OO  Kiss Kiss Kiss


Posted: at 9-05-2012 12:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 9-05-2012 07:25 AM (11 years ago)
(m)
U ar at d back.....am in d front...........hw can I recognize ur face..,am I a face record kiper??.........anywayz.., ur stil welcome at d back bro..........nothing do u

Posted: at 9-05-2012 07:25 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 9-05-2012 08:24 AM (11 years ago)
(m)
D tym wey i dey reign 4 here, u neva discover dis site, if u mis-yarn again i got whip u koboko

Posted: at 9-05-2012 08:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 9-05-2012 08:28 AM (11 years ago)
(f)
Hmmmmm, na fight you carry come? Any way welcome
Posted: at 9-05-2012 08:28 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-05-2012 08:50 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on  9-05-2012 08:24 AM
D tym wey i dey reign 4 here, u neva discover dis site, if u mis-yarn again i got whip u koboko





who come dey tell u dat 1..or u just dey think am 4 ya mind.......no nid telling u but honestly dis site is not more dan six months older dan my profile......so fashi dat 1........if u like I go dash u award 4 oldest naija pals member.......but no try bring out dat ur koboko..., bcuz u fit surprise as u go take ya hand dey whip ya self ...... na advice oooo ....ur still welcome back anywayz

Posted: at 9-05-2012 08:50 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 9-05-2012 09:04 AM (11 years ago)
(m)
No fighting Mr-world u are always welcome bro..
This forum is now a league of an extra-ordinary gentlemen Isnt it  -  T sexy 2 Kiss

Posted: at 9-05-2012 09:04 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mizcollins1 at 9-05-2012 09:08 AM (11 years ago)
(f)
don't know you but welcome all the same brav!!
Posted: at 9-05-2012 09:08 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 9-05-2012 09:12 AM (11 years ago)
(m)
Chai  Cry Cry Cry Cry

Posted: at 9-05-2012 09:12 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 9-05-2012 09:15 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  9-05-2012 08:50 AM




who come dey tell u dat 1..or u just dey think am 4 ya mind.......no nid telling u but honestly dis site is not more dan six months older dan my profile......so fashi dat 1........if u like I go dash u award 4 oldest naija pals member.......but no try bring out dat ur koboko..., bcuz u fit surprise as u go take ya hand dey whip ya self ...... na advice oooo ....ur still welcome back anywayz

U no know me abi? av u heard of Haram Boko?

Posted: at 9-05-2012 09:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 9-05-2012 09:19 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  9-05-2012 09:04 AM
No fighting Mr-world u are always welcome bro..
This forum is now a league of an extra-ordinary gentlemen Isnt it  -  T sexy 2 Kiss
Na you knw ooo. How body?
Posted: at 9-05-2012 09:19 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Mr-World at 9-05-2012 09:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  9-05-2012 09:19 AM
Na you knw ooo. How body?

**clears throat**

Posted: at 9-05-2012 09:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 9-05-2012 10:02 AM (11 years ago)
(f)
Welcome back Sweetie..Missed u bunches

Posted: at 9-05-2012 10:02 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 9-05-2012 10:11 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  9-05-2012 09:19 AM
Na you knw ooo. How body?

Im fine  Kiss Kiss Kiss thanks

Posted: at 9-05-2012 10:11 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mr-World at 9-05-2012 10:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  9-05-2012 10:02 AM
Welcome back Sweetie..Missed u bunches
Oh baby, i missed u  Tongue

Posted: at 9-05-2012 10:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply