A period (Page 3)

Date: 16-05-2012 11:18 pm (12 years ago) | Author: Joxel Excel
1 2 [3]
- chummyli at 20-05-2012 07:05 PM (12 years ago)
(f)
U mean u b gay?

Posted: at 20-05-2012 07:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:14 PM (12 years ago)
(m)
I mean say u be lesbian

Posted: at 20-05-2012 07:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 20-05-2012 08:59 PM (12 years ago)
(f)
Hmmmmm

Posted: at 20-05-2012 08:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 09:23 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 20-05-2012 05:20 PM
Haaaaaa! All of una be womanisers oooo! Joxcel I like how u de turn dia yeye heads left n right, don't worry n my bar tender u go be so dat all dis yeye boys go use cos of u come de drink for dia ok
[/quote
joxcel no mind ramoooo, i no dey play kids u hear' @ if i take cos of joxcel cum ur bar, i go first buy and drink u b4, i go ask for star....
manizacology...
kpotom
Posted: at 20-05-2012 09:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Joxcel at 20-05-2012 09:29 PM (12 years ago)
(f)
So tey em no fit touch wetin?huh? Anyway i wish u dsem
Posted: at 20-05-2012 09:29 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 09:32 PM (12 years ago)
(m)
i no dey think  ram, cos if i thin k ram u go wounjor, joke i was..
obele ife::::::
Posted: at 20-05-2012 09:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Joxcel at 20-05-2012 09:43 PM (12 years ago)
(f)
Chummyli,i go make u waiter 4 my hotel make u dy use ds ur sharp mouth cal customers 4 me
Posted: at 20-05-2012 09:43 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chummyli at 21-05-2012 08:14 PM (12 years ago)
(f)
Hahahahaaaa see dis parrot de call me parrot

Posted: at 21-05-2012 08:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 21-05-2012 08:20 PM (12 years ago)
(m)
big and small parot,
ndi amuma jihova,
ogbono
Posted: at 21-05-2012 08:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 21-05-2012 08:42 PM (12 years ago)
(m)
Yeye full here

Posted: at 21-05-2012 08:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 21-05-2012 08:57 PM (12 years ago)
(m)
ur own yeye na plus yeye
Posted: at 21-05-2012 08:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions