Drinking competition

Date: 18-05-2012 9:37 am (11 years ago) | Author: Joxel Excel
- at 18-05-2012 09:37 AM (11 years ago)
(f)
Warri n lagos guys were 2 have drinkin competition. 2days b4 d D-day,warri pple sent a guy 2 c if lag guys were ready. On gettin 2 lag,d warri guy was served 20kegs of their strongest and most powerful ogogoro which he finished and then requested 2 see d main drink. Lag guys were mavelled n asked if he was among d competitors. The warri guy then said,me ke?shuuu... Nooo...i no even qualify sef.

Posted: at 18-05-2012 09:37 AM (11 years ago) | Newbie
- BournIdentity at 18-05-2012 09:40 AM (11 years ago)
(m)
pb4b4b4b4
Posted: at 18-05-2012 09:40 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 18-05-2012 07:34 PM (11 years ago)
(m)
Grin Grin nice 1

Posted: at 18-05-2012 07:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2012 07:52 PM (11 years ago)
(m)
zeigbo  I no understand d wing wey u dey play ooo Undecided.........na Okocha or Kanu??.......which 1 make I knw d attacker go mark u Roll Eyes

Posted: at 18-05-2012 07:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 18-05-2012 08:27 PM (11 years ago)
(f)
Pb4 oooo no mind zeigbo n jossy ooo na dm get bad mouth pass for hia ooo

Posted: at 18-05-2012 08:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2012 08:49 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 18-05-2012 08:27 PM
Pb4 oooo no mind zeigbo n jossy ooo na dm get bad mouth pass for hia ooo





Amebo......wetin come bring bad mouth put 4 hia naa??.., u no see say I no like as zeigbo take dey shout dat nice1........instead he go open mouth say na pb4........he come dey smooch around.....I knw he is up 2 sumtin

Posted: at 18-05-2012 08:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 18-05-2012 09:01 PM (11 years ago)
(f)
Werin I meant by bad mouth be say as una de pet am now na una go yarb am lata

Posted: at 18-05-2012 09:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2012 09:11 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 18-05-2012 09:01 PM
Werin I meant by bad mouth be say as una de pet am now na una go yarb am lata





and wetin I mean be say as u see am now.., she be queen of my heart.........if u yabb her lata....me and u go see 4 tv when dey take light

Posted: at 18-05-2012 09:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 18-05-2012 09:32 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 18-05-2012 09:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 12:50 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 18-05-2012 07:52 PM
zeigbo  I no understand d wing wey u dey play ooo Undecided.........na Okocha or Kanu??.......which 1 make I knw d attacker go mark u Roll Eyes
hehehe make una see meoo nice joke wey nice girl post Na him I dey compliment oo hmmm

Posted: at 19-05-2012 12:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 12:53 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 18-05-2012 08:27 PM
Pb4 oooo no mind zeigbo n jossy ooo na dm get bad mouth pass for hia ooo
aproko who ask u ONYE ochonga loko

Posted: at 19-05-2012 12:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 19-05-2012 07:48 AM (11 years ago)
(f)
Ur left ball dia

Posted: at 19-05-2012 07:48 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 09:37 AM (11 years ago)
(m)
Shocked Hehehehe Sombody must here dis Sad

Posted: at 19-05-2012 09:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 19-05-2012 09:48 AM (11 years ago)
(f)
Hahahaaaa beta

Posted: at 19-05-2012 09:48 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 19-05-2012 11:08 AM (11 years ago)
(m)
Huh

Posted: at 19-05-2012 11:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 19-05-2012 11:36 AM (11 years ago)
(f)
Yea

Posted: at 19-05-2012 11:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply