A POEM TO MY SOPHIEBABY........see pix (Page 6)

Date: 22-05-2012 8:25 am (11 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 50
- jossy4reall at 22-05-2012 11:57 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-05-2012 11:46 AM
My NP yori yori.. you make my heart melt with this poem of urs  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin




na now u come......na me go bring d spanner wey una go take tight d nut...but remember its 4 rent ooo......Congrtas

Posted: at 22-05-2012 11:57 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 11:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: phyuk_Muslims on 22-05-2012 11:52 AM
this one na NAFDAC stamp and confirmation.......waka well my pikin, but para-venture him fcuk-up, just report am to me Cool

 Grin Grin Grin chai

Posted: at 22-05-2012 11:57 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 11:58 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on 22-05-2012 11:55 AM
waco u be sharp guy i cut cap for u, as for sophie i have the right to remain Lips Sealed  for anything i say here will be used against me in the court of law

media is wishing u both a perfect union.  Smiley   

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-05-2012 11:58 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 11:59 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-05-2012 11:57 AM



na now u come......na me go bring d spanner wey una go take tight d nut...but remember its 4 rent ooo......Congrtas

wich nut?  Huh?

Posted: at 22-05-2012 11:59 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 22-05-2012 12:01 PM (11 years ago)
(f)
Nice but one thing is missing

Posted: at 22-05-2012 12:01 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 22-05-2012 12:02 PM (11 years ago)
(f)
wot is dat ?  Roll Eyes
Posted: at 22-05-2012 12:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tippa at 22-05-2012 12:03 PM (11 years ago)
(m)
my guy don chop kobnomi be dat.
Posted: at 22-05-2012 12:03 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- HOPEA23 at 22-05-2012 12:03 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 22-05-2012 12:02 PM
wot is dat ?  Roll Eyes
Waco don give you drinks already

Posted: at 22-05-2012 12:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- daddison at 22-05-2012 12:08 PM (11 years ago)
(m)
Hmmm I like this. I'm waiting for my own oooo!
Posted: at 22-05-2012 12:08 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on 22-05-2012 12:03 PM
Waco don give you drinks already

babes  Grin Grin Grin nawa ooo
Posted: at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: daddison on 22-05-2012 12:08 PM
Hmmm I like this. I'm waiting for my own oooo!
Good luck on that

Posted: at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-05-2012 11:50 AM
Grin Grin Grin Grin we dey wait for u to design the wedding card  Grin Grin Grin Grin Grin abi u no go do the contact again  Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-05-2012 12:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- HOPEA23 at 22-05-2012 12:10 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 22-05-2012 12:09 PM
babes  Grin Grin Grin nawa ooo
I nor dey  Grin oo because na money I ta take care of her na..I need ,drinks..where dem dey self
Sup with you?

Posted: at 22-05-2012 12:10 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ikwo1 at 22-05-2012 12:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Chijoy4peace on 22-05-2012 11:05 AM
He who finds a virtue woman found a good thing. Plsss, be sincere to each other, DONT BETRAY OOO. CHEERSS!!!!!!!!!!
is sophy a virtue woman?
Posted: at 22-05-2012 12:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nedubrasil at 22-05-2012 12:14 PM (11 years ago)
(m)
dat's 9ice but wat i 2 say is waco b careful nd u sophie b also careful am wishin u guys gud tnks
Posted: at 22-05-2012 12:14 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 12:15 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 22-05-2012 12:09 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


 Grin Grin Grin good job ..the only Naijapals JOKES FORUM native doctor Chris... make una nor fail to come o  Grin Grin Grin

Posted: at 22-05-2012 12:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 12:17 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: tippa on 22-05-2012 12:03 PM
my guy don chop kobnomi be dat.

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin chai  Cry Cry Cry

Posted: at 22-05-2012 12:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 22-05-2012 12:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-05-2012 11:59 AM
wich nut?  Huh?



D nut wey una go tight 4 alter naa......abi una no go tight d nut 2geda ??

Posted: at 22-05-2012 12:17 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 12:18 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on 22-05-2012 12:10 PM
I nor dey  Grin oo because na money I ta take care of her na..I need ,drinks..where dem dey self
Sup with you?

  Grin Grin Grin Grin Grin nor worry..u go drink 1 trailer of drinks

Posted: at 22-05-2012 12:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-05-2012 12:18 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-05-2012 12:17 PM


D nut wey una go tight 4 alter naa......abi una no go tight d nut 2geda ??

 Cry Cry Cry Cry Cry

Posted: at 22-05-2012 12:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 50