solid na good advice she gave you oooo, i no trust that guy cos our guys in malay are not promoting for now
THANKS BROS I CATCH THE FLOW
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-06-2012 09:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-06-2012 09:59 AM (11 years ago) (m) THANKS BROS I CATCH THE FLOW Good, if some achieve a clean thing, he will never come out to boast like that
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-06-2012 09:59 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE Posted: at 9-06-2012 10:10 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Good, if some achieve a clean thing, he will never come out to boast like that
that true
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-06-2012 10:12 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Maggiecube at 9-06-2012 02:15 PM (11 years ago) (f) Maggiecube abi wetin be ur name,U be really maggi cube...No be everybody tha reside here knows about scam or 419 as it popularly call in Nigeria and other places..if u have intrest just add me make we talk,My empire is free for everybody,even people like u dey easy and i can see the intrest from you as you det shout for open_reality and solidstonez,They go yab u for here..I to tell my Open_reality and my sister solidstonez to yab u well well..ewu ofia like you..You dey answer Magicuba,,I go tell my Nkem owoh to yab ur name during his next visit to MALAY..For china for japan for singapore na me be ONYE MALAY...TAAAAAAAAAAA..
YEYEE BOY, WHO IS THE PRINCIPAL YABIES. DONT FIGHT ME O, I NO FANCY U O, BUT I CAN GIVE U EARLY MORNING JOB. Posted: at 9-06-2012 02:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 9-06-2012 02:17 PM (11 years ago) (f) Quote from: open_reality on June 08, 2012, 01:34:37 PM guru for book ke? na where u hear that one? you knw weada i sabi ABCD-Z?
THE LAZY WAN CHOP BETTER THING, OLEEEEEEEEEE |
u dey mean oh..who better thing no good for?....I dey suprise for ur wicked word here oh..if i catch i go make u cry in tears requesting for more.. GAY, GIVE ME MORE Posted: at 9-06-2012 02:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 9-06-2012 02:18 PM (11 years ago) (f) Reply |
Maggiecube at 9-06-2012 02:20 PM (11 years ago) (f) if you really get empire, make u no dey make noise.... u know about others? na so una dey disgrace NIGERIA in Malaysia with una LAU LAU way of life.............. OLODO
LOBATAN Posted: at 9-06-2012 02:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 9-06-2012 02:21 PM (11 years ago) (f) Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE
NA WAO, DUMB MAN DON EXPLODE OOOOO, WHO VEX U Posted: at 9-06-2012 02:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lucky boy, your wife has no family otherwise you would have been in hospital by now. Posted: at 9-06-2012 04:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 10-06-2012 05:12 AM (11 years ago) (m) maggie babe how u dey jare
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 10-06-2012 05:12 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
YEYEE BOY, WHO IS THE PRINCIPAL YABIES. DONT FIGHT ME O, I NO FANCY U O, BUT I CAN GIVE U EARLY MORNING JOB.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 10-06-2012 10:19 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 18-06-2012 10:36 PM (11 years ago) (m) Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-08-2012 08:31 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-08-2012 08:31 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
richi192 at 28-08-2012 05:00 PM (11 years ago) (f)
Posted: at 28-08-2012 05:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 16-09-2012 02:49 PM (11 years ago) (f) Reply |