omatseye at 12-03-2009 05:53 PM (15 years ago) (m) laughssssssss...u wan boost cry...talk tru Posted: at 12-03-2009 05:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 12-03-2009 06:00 PM (15 years ago) (f) na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks Posted: at 12-03-2009 06:00 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:02 PM (15 years ago) (m) ok sweet ronky... Posted: at 12-03-2009 06:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 06:10 PM (15 years ago) (m) na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks
why b say al dis newbies no dey get sense n respect 4 elders, na u we come c 4 here wey na only onto ur joke we go dey comment, if na so we dey do am u tink say u go cari dat ur senseles brain come here. Ewu lik u, dis pikin don provoke me dis evenin, size1,doshe,iphie wey una mak una come cari ds pikin mak i flog am!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 06:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:14 PM (15 years ago) (m) laughsssssss.. abeg o abeg o...na my pikin ooo...no flog am oo...na good pikin oo... guy na my babe o...no stresspass... Posted: at 12-03-2009 06:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 06:21 PM (15 years ago) (m) Shey u c na pple lik u no dey let ds children get respect. U go somwher no b say u go sidon luk hw them dey tak do them tin 4 there? Bcos she com post 1 yeye tin wey she cal joke she com dey MESSKAPHO......Anofia.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 06:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:24 PM (15 years ago) (m) GWHY..leave dis babe na..engaurage d chick na..na wa 4 u o Posted: at 12-03-2009 06:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 06:32 PM (15 years ago) (m) No b persn wey get sense u go encourage?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 06:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:33 PM (15 years ago) (m) BUT U NEED 2 PITY HER CONDITION NA? Posted: at 12-03-2009 06:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 06:43 PM (15 years ago) (m) Which conditn b dat na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 06:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 12-03-2009 06:45 PM (15 years ago) (f) na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks
why b say al dis newbies no dey get sense n respect 4 elders, na u we come c 4 here wey na only onto ur joke we go dey comment, if na so we dey do am u tink say u go cari dat ur senseles brain come here. Ewu lik u, dis pikin don provoke me dis evenin, size1,doshe,iphie wey una mak una come cari ds pikin mak i flog am!!! hmmmmn wonder shall neva end, na wetin i write now wey dey cos al dis, well its nt ur fault, i wuldn't hv recieved dis insult if i dint post d joke in the first place. u r a second version of Ewu, wateva that means. en by d way i dnt hv senseless brain, if i do i wuld nt be where i am rite nw Posted: at 12-03-2009 06:45 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 06:52 PM (15 years ago) (m) Chie, c newbie? D summary is dat wen u r new in a place,luk at how they do their tins nt 2 start Misyarning.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 06:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:55 PM (15 years ago) (m) CHIE.... Posted: at 12-03-2009 06:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 12-03-2009 06:55 PM (15 years ago) (f) i joined two months ago, i joined almost a year nw, so who is the newbie Posted: at 12-03-2009 06:55 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ronky at 12-03-2009 06:56 PM (15 years ago) (f) u joined 2 months ago, en i joined, almost a year, who is the newbie Posted: at 12-03-2009 06:56 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 06:59 PM (15 years ago) (m) SWEET RONKY...lets not fight about it.. Posted: at 12-03-2009 06:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 07:01 PM (15 years ago) (m) Hmm, i no knw why female r alwyz head strong? Instead of u 2 tak 2 simple instructn n observatn u stil dey blow grama.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 07:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 07:02 PM (15 years ago) (m) chie....gwhy ,...take it easy... Posted: at 12-03-2009 07:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 12-03-2009 07:05 PM (15 years ago) (f) Hmm, i no knw why female r alwyz head strong? Instead of u 2 tak 2 simple instructn n observatn u stil dey blow grama.
well maybe i wil take ur instruction if it clear, en not abusive in the first place, en i dnt tink i cn take instruction en observation from sm1 who called me a senseless person en ewu. only God knws wat d heck is dat. Posted: at 12-03-2009 07:05 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 07:07 PM (15 years ago) (m) am raising my hands up ..teacher.i knw d meaning or let me guest..em eh eh...na goat...ogufer..mer...he goat...ewu Posted: at 12-03-2009 07:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |