Being a woman is not easy...

Date: 16-06-2012 11:23 am (11 years ago) | Author: Fertymor Fatty
[1] 2
- at 16-06-2012 11:23 AM (11 years ago)
(f)

Pregnancy, Hair, Menstruation, Menopause,
Cramps, Cellulite, SEX and False friends...!
Being a woman is not easy....

Ladies, abi na lie I talk... Lolz

Posted: at 16-06-2012 11:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 16-06-2012 09:50 PM (11 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 16-06-2012 09:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-06-2012 10:45 PM (11 years ago)
(m)
u 4 go women forum na, diz na joke junction, anyway na pass i dey pass
ogbono
Posted: at 16-06-2012 10:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-06-2012 11:30 AM (11 years ago)
(m)
dis 1 na joke? mtcheeeeew

Posted: at 17-06-2012 11:30 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- laminsisawo at 18-06-2012 11:45 AM (11 years ago)
(m)
yesoooooooooooooo na ABUJA joke
Posted: at 18-06-2012 11:45 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 18-06-2012 01:00 PM (11 years ago)
(m)
poster, dis 1 wey u dey laugh ur problem. abeg carryam go relationship
Posted: at 18-06-2012 01:00 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 19-06-2012 12:44 AM (11 years ago)
(m)
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>

Posted: at 19-06-2012 12:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 19-06-2012 02:26 PM (11 years ago)
(m)
confirm
Posted: at 19-06-2012 02:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fertymor at 20-06-2012 05:44 PM (11 years ago)
(f)
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   

na no go beg me now... dis one wey all of una do meeting 4 me alone, he no good oh
Posted: at 20-06-2012 05:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 20-06-2012 05:53 PM (11 years ago)
(m)
 Cry sorry stop crying

Posted: at 20-06-2012 05:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 20-06-2012 07:38 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Fertymor on 20-06-2012 05:44 PM
Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   

na no go beg me now... dis one wey all of una do meeting 4 me alone, he no good oh
   sorry no cry  Cry Cry Cry ok i go buy pop corn for you  you hear no cry again ooo

Posted: at 20-06-2012 07:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- expensivearmani at 20-06-2012 07:49 PM (11 years ago)
(m)
Go boil stone my dear.
Posted: at 20-06-2012 07:49 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- omomarty at 20-06-2012 09:27 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-06-2012 09:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princyboy at 20-06-2012 09:49 PM (11 years ago)
(m)
To be a man iS neva ã day job.....gurl u lie plenty
Posted: at 20-06-2012 09:49 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Fertymor at 22-06-2012 10:59 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 20-06-2012 07:38 PM
   sorry no cry  Cry Cry Cry ok i go buy pop corn for you  you hear no cry again ooo
... so I don bcome ur pikin wey u de buy Pop corn, Lolz
Posted: at 22-06-2012 10:59 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 22-06-2012 11:03 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: princyboy on 20-06-2012 09:49 PM
To be a man iS neva ã day job.....gurl u lie plenty
... if it is difficute 4 d man, dat means d man no first but woman first bcos without we woman he no fill easy 4 dat man, so my dear u can see dat is not easy to me woman and if is not easy 4 woman it can not be easy 4 man... Grin Grin Grin
Posted: at 22-06-2012 11:03 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 22-06-2012 01:28 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 22-06-2012 01:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2012 09:47 PM (11 years ago)
(m)
passing
Posted: at 23-06-2012 09:47 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-06-2012 02:48 PM (11 years ago)
(m)
alright

Posted: at 24-06-2012 02:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 11:26 AM (11 years ago)
(m)
Hmmmmmm

Posted: at 27-06-2012 11:26 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. FRESH; FBI Burst 7 Nigerian Pickers In U.S For Laundering $8m Yahoo Boys Proceed In Lagos

  2. Wizkid, Davido Beef: Singer, Timaya Warns Aide For Unauthorized Post

  3. Group Calls Out Osun Govt To Close Schools Until Fuel Scarcity Is Resolved

  4. House Of Reps Request Suspension Of New Electricity Tariff Implementation

  5. EFCC To Arraign Emefiele On 3 Fresh Amended Charges, Court Adjourns To May 15

  6. Fuel Scarcity: Marketers Threaten To Withdraw Services Over N200bn Debt

  7. 50Yr Old Woman, Alimot Confesses How A Nigerian Pastor Paid Her N7k To Stage Fake Miracle

  8. You Make Me So Happy And I'm Grateful To God For You - Tuface Celebrates Son's Birthday

  9. Jnr Pope: Remains Of Sound Engineer, Exhumed To Be Transported Home For Befitting Burial


THIS WEEK
  1. Nigerian Tenant Discovers Landlord With Wife & Daughter, Sparks Outrage Online (Video)

  2. Benin Kingdom Suspends Five Functionaries For ‘Unauthorised’ Visit To Ooni Of Ife

  3. Lady Who Worked As A Maid In Saudi Arabia Narrates Her Harrowing Ordeal As Boss Impregnates Her

  4. I Will Reconcile Atiku And Wike If I Emerge PDP National Chairman – Suswam

  5. GWR Holder, Tunde Onakoya's Parents Gifted A House

  6. No More Big 3 In Afrobeat, I'm On Same Level With Wizkid, Davido And Burnaboy - Rema Reveals

  7. Investigation Launched Into Mysterious Death Of VGC Chairman, Gihan Mbelu In Lagos

  8. Drama As Actress, Toyin Abraham Ajeyemi Clashes With Area Boys On Movie Set (Video)

  9. VIDEO: Singer, Davido Becomes First to Own The $500,000 2024 Rolls Royce Spectre

  10. Wunmi Ajiboye Reunites With Estranged Husband, Segun Ogungbe, Days After Dragging Him (Video)


TOP MEMBERS: