isbigo at 22-06-2012 04:23 AM (12 years ago) (m) BUT HOW CAN SHE BE GHANA ACTRESS BEARING AN IGBO SUR NAME EHH?
IT DOESNT MATTER,SHE CAN BE AMERICAN ACTRESS OR INDIAN ACTRESS,DEPENDING WHERE SHE STARTED OR WHERE SHE WANNA BASE.MORE OVER,HER FATHER A NIGERIAN,AND HER MOTHER A GHANIAN.BUT COME OOHH.WOMEN OF THESE DAYS,IMAGINE HOW ALL HER Bosom SHOW.THE Bosom NEARLY FALL OUT FROM HER CHEAST,I TIRE.MY MOTHER DEM NO DO THIS OOHH,IN THEIR OWN TIME Posted: at 22-06-2012 04:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NA THEM SABI
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-06-2012 05:55 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@BendelArmedRobb, wich time this your coffee go stop to commot for your nose? me self my ganja wey i de somke commot for my nose
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 22-06-2012 05:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
topten85 at 22-06-2012 07:01 AM (12 years ago) (m) if she dont wanna work in naija , send her back to her mother's country .. please to bring problem inside Nigeria movie industries.... Posted: at 22-06-2012 07:01 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Lawravelly at 22-06-2012 07:27 AM (12 years ago) (m) Looool.. DIs man.. I too like U.. ..I bliv U die.. D igbo wey U dey smoke na Ikwale Igbo shey?... lol... Posted: at 22-06-2012 07:27 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 22-06-2012 07:43 AM (12 years ago) (f) Jst a rumour Posted: at 22-06-2012 07:43 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Looool.. DIs man.. I too like U.. ..I bliv U die.. D igbo wey U dey smoke na Ikwale Igbo shey?... lol...
Ajanni and Kebella dis place Naijapals na una PAPA HOUSE  una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 22-06-2012 08:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meetgaya at 22-06-2012 08:23 AM (12 years ago) (m) NA EVERYTIME U DEY TAKE COFFEE NE? NA COFFEE BE UR ONLY FOOD Posted: at 22-06-2012 08:23 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
starlove1 at 22-06-2012 08:24 AM (12 years ago) (f) that is what she deside Posted: at 22-06-2012 08:24 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ebonypride at 22-06-2012 08:26 AM (12 years ago) (m) so how come the news? Posted: at 22-06-2012 08:26 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
daddison at 22-06-2012 08:46 AM (12 years ago) (m) Whether they work together or not, the money will not enter my pocket. Posted: at 22-06-2012 08:46 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
verah at 22-06-2012 09:16 AM (12 years ago) (f) the both of them should get lost and stop behaving lik kids... acting wt someone dosent mak her ur friend it jus the job thing....but i dont belive this news cos it from nametalkam... we all know nametalkam is a mischief maker
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 22-06-2012 09:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obinobest at 22-06-2012 09:18 AM (12 years ago) (m) That is Nonsense Posted: at 22-06-2012 09:18 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 22-06-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) ok Posted: at 22-06-2012 09:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ifemylove at 22-06-2012 09:38 AM (12 years ago) (f) wetin dey worry her seff? d earlier she knw say she be Nigerian, d beta 4 her.. she better Collabo wit Mercy Johnson make dem dey run tinz 2geda Posted: at 22-06-2012 09:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 22-06-2012 10:21 AM (12 years ago) (f) dia business joor Posted: at 22-06-2012 10:21 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 22-06-2012 10:32 AM (12 years ago) (f) HMMMMMMMMMMMMMMMMM Posted: at 22-06-2012 10:32 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I C Posted: at 22-06-2012 10:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smile77 at 22-06-2012 10:55 AM (12 years ago) (m) Na boobs competition ? Posted: at 22-06-2012 10:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i don hear Posted: at 22-06-2012 11:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |