Mumu Vs Maga (Page 2)

Date: 24-06-2012 1:37 pm (11 years ago) | Author: draGon Lord
1 [2] 3
- draG9 at 24-06-2012 06:51 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 24-06-2012 06:41 PM
No mind am

Lol...i no mind am o i jus spil my mind sha...how far ur side na?

Posted: at 24-06-2012 06:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 24-06-2012 08:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: draG9 on 24-06-2012 03:10 PM
Brotherly, i beliv say its al for d jokes n i agree say i be shameless pikin n infact if u no kno make u kno now say i get world record for shamelessness as a pikin BUT...no input d word "mum" for any lines u direct at me again i beg u. No vex
maturity is far from you i mention ur mum, did i cause her or did i spoke negative word against her oga ur relationship with maturity is very low sorry to say. Abeg i won go talk beta tn with beta pple abeg make i leave this shit commot hia

Posted: at 24-06-2012 08:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- draG9 at 24-06-2012 09:23 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 24-06-2012 08:03 PM
maturity is far from you i mention ur mum, did i cause her or did i spoke negative word against her oga ur relationship with maturity is very low sorry to say. Abeg i won go talk beta tn with beta pple abeg make i leave this shit commot hia

u obviously lack basic understandin my friend...u talk about maturity as if uv got one...guy fade very fast!

Posted: at 24-06-2012 09:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 25-06-2012 11:33 AM (11 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry

Posted: at 25-06-2012 11:33 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-06-2012 05:11 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: draG9 on 24-06-2012 09:23 PM
u obviously lack basic understandin my friend...u talk about maturity as if uv got one...guy fade very fast!
this your animal brain msg quickly make me know say u are a foooooool drag abi weytn u call ur self na now i know say dey don drag ur brain commot for una head go keep for housefly head mtcheeeeew

Posted: at 25-06-2012 05:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- draG9 at 26-06-2012 12:33 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-06-2012 05:11 PM
this your animal brain msg quickly make me know say u are a foooooool drag abi weytn u call ur self na now i know say dey don drag ur brain commot for una head go keep for housefly head mtcheeeeew

empty vessel...

Posted: at 26-06-2012 12:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 26-06-2012 02:26 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: draG9 on 26-06-2012 12:33 PM
empty vessel...
of dragshadow burn but not die need to replace b4 tomorrow, we need your help pals that is why we are here. complete sentence

Posted: at 26-06-2012 02:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- draG9 at 26-06-2012 07:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 26-06-2012 02:26 PM
of dragshadow burn but not die need to replace b4 tomorrow, we need your help pals that is why we are here. complete sentence

see noise!

Posted: at 26-06-2012 07:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 26-06-2012 08:40 PM (11 years ago)
(f)
Hmmmm I wonder how dis marriage go b

Posted: at 26-06-2012 08:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 11:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: draG9 on 24-06-2012 06:51 PM
Lol...i no mind am o i jus spil my mind sha...how far ur side na?
I full ground bro

Posted: at 27-06-2012 11:49 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 10:33 PM (11 years ago)
(m)
passing and peeping
Posted: at 9-07-2012 10:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- princyboy at 9-07-2012 10:46 PM (11 years ago)
(m)
Poster u mumu ehhh..ooooh u de happy
Posted: at 9-07-2012 10:46 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- princyboy at 9-07-2012 10:46 PM (11 years ago)
(m)
Poster u mumu ehhh..ooooh u de happy
Posted: at 9-07-2012 10:46 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 11-07-2012 11:31 AM (11 years ago)
(m)
 Undecided
Posted: at 11-07-2012 11:31 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- collins91 at 11-07-2012 01:49 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 11-07-2012 01:49 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- draG9 at 28-07-2012 11:14 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: princyboy on  9-07-2012 10:46 PM
Poster u mumu ehhh..ooooh u de happy

runway! Pantty bwuoy!

Posted: at 28-07-2012 11:14 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 14-09-2012 12:53 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 14-09-2012 12:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- franel at 28-09-2012 02:36 AM (11 years ago)
(m)
Pacing

Posted: at 28-09-2012 02:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-09-2012 10:04 AM (11 years ago)
(m)
Hmmmm

Posted: at 28-09-2012 10:04 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jessymic at 28-09-2012 02:06 PM (11 years ago)
(f)
I think say i dey joke forume, abi NP don combine joke forum and fight park together?
Posted: at 28-09-2012 02:06 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3