Naija's Repetition

Date: 27-06-2012 2:07 pm (11 years ago) | Author: Banjoko James Bola
[1] 2
- at 27-06-2012 02:07 PM (11 years ago)
(m)
Why do Nigerians like saying things twice? E.g. Mago mago, follow follow, yamma yamma, puff puff, chin chin, kuli kuli, waka waka, moi moi, jedi jedi, sharp sharp, yori yori, gb'omo gb'omo, borrow borrow, thief thief, lie lie, fear fear, touch touch, talk talk, holy holy, boju boju, jaga jaga, scatter scatter, kabu kabu, chuku chuku,wuru wuru,look look, chop chop. See you, laff laff. I know u'll share dis message, copy copy, Lol!!

Posted: at 27-06-2012 02:07 PM (11 years ago) | Upcoming
- Terencetersur at 27-06-2012 02:17 PM (11 years ago)
(m)
Well done. But u 4got one of them: MU..MU.
Posted: at 27-06-2012 02:17 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jban at 27-06-2012 02:22 PM (11 years ago)
(m)
I leave that MUMU for u...I know u will like it
Posted: at 27-06-2012 02:22 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 02:51 PM (11 years ago)
(m)
Na him make Dem call u copy copy

Posted: at 27-06-2012 02:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jban at 27-06-2012 03:18 PM (11 years ago)
(m)
Na u sabi
Posted: at 27-06-2012 03:18 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 04:04 PM (11 years ago)
(m)
Na u copiam

Posted: at 27-06-2012 04:04 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jban at 27-06-2012 04:09 PM (11 years ago)
(m)
If I be copy copy, then u are look look
Posted: at 27-06-2012 04:09 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 28-06-2012 08:36 AM (11 years ago)
(m)
U be mago mago

Posted: at 28-06-2012 08:36 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jban at 28-06-2012 08:59 AM (11 years ago)
(m)
Zeigbo u too be thief thief.
Posted: at 28-06-2012 08:59 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Blessd9jaBeauty at 28-06-2012 03:27 PM (11 years ago)
(f)
 Smiley Afta I don look look, I go waka commot sharp sharp  Grin
Posted: at 28-06-2012 03:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jban at 28-06-2012 03:29 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Blessd9jaBeauty on 28-06-2012 03:27 PM
Smiley Afta I don look look, I go waka commot sharp sharp  Grin
U go now turn to WAKA WAKA
Posted: at 28-06-2012 03:29 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 28-06-2012 04:40 PM (11 years ago)
more  Undecided boo
Posted: at 28-06-2012 04:40 PM (11 years ago) |
Reply
- francischi at 28-06-2012 05:54 PM (11 years ago)
(m)
among all na waka waka i see

Posted: at 28-06-2012 05:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 28-06-2012 07:28 PM (11 years ago)
(m)
watin i con do hia hia 4 god god sake

Posted: at 28-06-2012 07:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 28-06-2012 08:42 PM (11 years ago)
(f)
Poster u be thief thief cos I don post dis hia... Check out its topic 'copy copy'

Posted: at 28-06-2012 08:42 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-06-2012 09:43 PM (11 years ago)
(m)
Tell ram

Posted: at 28-06-2012 09:43 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jban at 29-06-2012 11:24 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 28-06-2012 08:42 PM
Poster u be thief thief cos I don post dis hia... Check out its topic 'copy copy'
U self be copy copy becos na mago mago u use get am from anoda person...lol
Posted: at 29-06-2012 11:24 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Thonya at 29-06-2012 11:36 AM (11 years ago)
(f)
Poster u b ye ye
Posted: at 29-06-2012 11:36 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jban at 29-06-2012 11:41 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 29-06-2012 11:36 AM
Poster u b ye ye
Thonya na fight..why u dey vex vex,if I slap u-u go cry cry .
Posted: at 29-06-2012 11:41 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 29-06-2012 01:13 PM (11 years ago)
still  Undecided boo
Posted: at 29-06-2012 01:13 PM (11 years ago) |
Reply
[1] 2