Conductor: Wey ur money?
Passenger: I be staff!
Conductor: Which kind staff u be!You be Police?
Passenger: No!
Conductor: You be Soldier?
Passenger: No!
Conductor: You be Navy!
Passenger: No!
Conductor: You be Air Force?
Passenger: No!
Conductor: Then, wetin u be self!Abeg pay my money jo!
Passenger: I be Boko Haram!
People in Bus: WHAAAT!!!Conductor U don Mad? Oga Boko, Sorry sir, abeg
no vex. We go pay For U Sir. God bless you.
<Shouts from passengers: Driver,ejooor! Next junshion wa o, keep the change! Oga driver abeg, mo fe bole o, this belle just dey run me since morning!!!
Posted: at | |