Who remembers this ?

Date: 06-07-2012 12:15 pm (11 years ago) | Author: Bizzi Blaq
[1] 2
- at 6-07-2012 12:15 PM (11 years ago)
(f)
pls say something
 ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D ;D

Posted: at 6-07-2012 12:15 PM (11 years ago) | Upcoming
- chummyli at 6-07-2012 02:48 PM (11 years ago)
(f)
I do ooo even dat yellow bird own sef I watch dat one tire

Posted: at 6-07-2012 02:48 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-07-2012 02:55 PM (11 years ago)
(m)
wetin be dat??

Posted: at 6-07-2012 02:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 6-07-2012 03:53 PM (11 years ago)
(f)
Na village boy u be naa so u no fit knw werin we de talk cos una no get TV dn

Posted: at 6-07-2012 03:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Terencetersur at 6-07-2012 04:00 PM (11 years ago)
(m)
Toy joke, toy sense.
Posted: at 6-07-2012 04:00 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 6-07-2012 04:57 PM (11 years ago)
(m)
chummyli u get chicken brain naa........datz y u dey watch dat kind thing...............me I be confirm kpako pickin wey get matured mind 4rm childhood......na only Zebudaya I dey watch den I go read my book...... which kind yeye toy u want me to dey dia dey watch...even cartoon sef I no dey watch am

Posted: at 6-07-2012 04:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 6-07-2012 05:31 PM (11 years ago)
(f)
Na now u don tell us say una no get TV atall cos dat zebudaya sef na for ur neighbour's house u de watch am... I be correct ajibo baby wey de watch cartoon for our room... Imagine having a TV set for children's room dn... Kpako boy

Posted: at 6-07-2012 05:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  6-07-2012 05:31 PM
Na now u don tell us say una no get TV atall cos dat zebudaya sef na for ur neighbour's house u de watch am... I be correct ajibo baby wey de watch cartoon for our room... Imagine having a TV set for children's room dn... Kpako boy


come I no tell u say we get tv.............I be confirm kpako boy wit upper grade..........dat ZB na 4 dream I dey watch am if u no kno.......no be like u wey dey learn bad things 4rm tv...........datz y una dey get pregnant very early 4 una houx....come dey born join 4 una younger ones

Posted: at 6-07-2012 08:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-07-2012 08:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Bissiblaq on  6-07-2012 12:15 PM
pls say something
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
wa ris dis

Posted: at 6-07-2012 08:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 6-07-2012 10:32 PM (11 years ago)
(f)
Jossy abeg no cry naa

Posted: at 6-07-2012 10:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-07-2012 08:35 AM (11 years ago)
(m)
4 wat kwanu?? abi u just take style dey comfort ur self

Posted: at 7-07-2012 08:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 7-07-2012 09:58 AM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? sorry what do u want me to say? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-07-2012 09:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 7-07-2012 10:34 AM (11 years ago)
(f)
Plzzz placate jossy for me cos he de jealous me say I be ajibo and him na kpako

Posted: at 7-07-2012 10:34 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 7-07-2012 03:59 PM (11 years ago)
(m)
Make I pass b4 I puke

Posted: at 7-07-2012 03:59 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 8-07-2012 04:54 PM (11 years ago)
(m)
abioooo

Posted: at 8-07-2012 04:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 9-07-2012 06:52 AM (11 years ago)
(f)
lol

Posted: at 9-07-2012 06:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 07:50 PM (11 years ago)
(m)
even dis 1 self na anoda Pb4
Posted: at 9-07-2012 07:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 9-07-2012 07:54 PM (11 years ago)
(m)
ajebota
Posted: at 9-07-2012 07:54 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 08:05 PM (11 years ago)
(m)
ajepako
Posted: at 9-07-2012 08:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Shydaimma at 10-07-2012 12:17 AM (11 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 10-07-2012 12:17 AM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2